Pawon by Zaylevelten
Pawon by Zaylevelten

Pawon

Zaylevelten * Track #10 On then 1t g0t crazier

Pawon Lyrics

[Verse 1]
Up-Upstairs
Make she climb up, huh
I don high up
I no fit calm down, baby, climb up, uh
For the money, I go jazz up (Ja-Jazz up)
Money don drop for my laptop
Yamski, no forget the password (Eh-huh)
Yamski, dúró s’ókè, stand up (Tenski)

[Chorus]
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me, dey enter (Pa wọn)

[Verse 2]
Kpa, kpo-kpo, di, kpo-kpo
Pass the kpo, make we go where the bóbó be
Àwọn ló pa, word for my bóbòmí
I don suffer, mo dé, tí gbọ́ wọ̀ sí
Kpo-kpo, kpo-kpo, di, kpo-kpo, di, kpo (Kpo)
Cana', they no gba, I dey blow my cana'
Ṣe o de ri bí mo ṣe glow? (Glow)
Fagbo, e don dey turn me chinko
My eyes low, no go dey whine, I dey wò (Wò)
Wos wobi (Wò), wos wobi
Gbas-gbos, if you play with my money
Who went, who goes? Make dem give them shoki
All my diamonds, so cold, e dey dance shoki (Shoki)
Bae, I wanna do, bọ̀, come put it on me (Me)
Backi dey my mouth like toothpick when I just chop turkey
Money, e dey gimme konji, ah
With my yami, a naghị ekwu maka ji

[Chorus]
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental
Every single time wey I enter, pa wọn
Tenski (Pa wọn)
Mental (Pa wọn)
Benz, oh, this one no be Venza, pa wọn
Let's go, any instrumental (Pa wọn)
Let's go, follow me, dey enter (Pa wọn)

[Outro]
(Yeah)

Pawon Q&A

Who wrote Pawon's ?

Pawon was written by Zaylevelten.

Who produced Pawon's ?

Pawon was produced by Zaylevelten.

When did Zaylevelten release Pawon?

Zaylevelten released Pawon on Wed Aug 20 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com