Fly Lyrics

[Intro]
(Tenski, save me)

[Chorus]
See as I dey tasan san, see as I dey shine (I dey shine)
Baby, look me, tell me say I shy
How I go dey shy?
Shawty wanna pull up, pull up, for the high (For the high)
Shawty wanna pull up, pull up, for the night
Tenski, but I still be rockin' number nine
E no dey go my pocket, I go put am for the side
I just dey know say Abu Dhabi different from Dubai
Any which way we dey go, we dey fly
Yami, we dey dey dey, on the fly
W—, we dey kpo, we dey high
For my circle, no mgbeke, we dey guide (Guide)
K—, know you can't beat us but we know say you dey try
Shawty don dey follow for the guide, for the yami
Say, she wanna go, and I fly to Miami
All dem other niggas dem dey try, ko le bami

[Verse]
Yeah, wo le bami, they say make I wait (Heh, heh, heh)
How I wan dey wait? No time to dey waste
Tell me when you reach, make I call them for the gate
Why you come dey shock? Say, "Na me wey get the place?"
Why you come dey fear for here? You safe
A—, all my niggas mount (Ha)
Love as I dey guide, I dey throw any amount (Ha)
No dey ask the price, make I know the whereabout
Yeah, got my foot on they neck, got my foot on they neck
I no fit write the paper, if e no be cheque
No fit write the paper, if e no be cheque
Mobile deposit from the maye wey I check
Everywhere stew stew, everywhere che-che
Everywhere good good, everywhere che-che
I dey on Lacoco, this one no be Henne'
See as I dey tasan, see as you dey swegbe

[Chorus]
B—, baby look me, tell me say I shy, how I go dey shy?
Shawty wanna pull up, pull up, for the high
Shawty wanna pull up, pull up, for the night
Tenski, but I still be rockin' Number (N)ine
E no dey go my pocket, I go put am for the side
I just dey know say Abu Dhabi different from Dubai (From Dubai)
Any which way we dey go, we dey fly
Yami, we dey dey dey, on the fly
W—, we dey kpo, we dey high
For my circle, no mgbeke, we dey guide (Guide)
Know you can't beat us but we know say you dey try
Shawty don dey follow for the guide, for the yami
Say she wanna go, and I fly to Miami
All the other niggas dem dey try, ko le bami

Fly Q&A

Who wrote Fly's ?

Fly was written by Zaylevelten.

Who produced Fly's ?

Fly was produced by Zaylevelten.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com