Bali Lyrics

[Intro]
(Tenski, save me)

[Verse 1]
Uh, when we start
You go know say no be mouth, men mount
For my 'ama, na my money I dey count
I no dey gallivant, I be boss Don Corleone
Your kele pop molly, she dey rant
Yeah, I dey on my yams (With my yami)
Nigga, I ride for my yami (Yami)
Life of the party, baby wanna yarn me
Couple bad bitches wanna la mi, uh

[Chorus]
Haters no dey like as I dey carry (Carry)
Shey, I no go run before them kpai me, uh
'Levelten a motherfuckin' animal, mama don pray for me, say, "Lord, dey guide me", uh
I dey on my coco, no be bami, Cali
Uh, with some fine shit, I'm in Bali
Can't find me, 'cause I'm all the way in Bali
Can't find me, 'cause I'm all the way in Bali (Bali, uh)

[Verse 2]
Say she wanna die on that pussy, catch a body (Tenski)
Make I no go die, the way the backy dey high me
Me, wey you dey whine me? Cana' on a daily, cana' on a nightly
Yeah, I got the paper, bigger than a library
Nigga, I've been bombin', tell am I dey buy Bitcoin
Make I trade the money for my ByBit
I get so many kele, got a dark and a lightskin one
Think I want it later, gotta ice this one
I know say dem go like the way we spice this one
For the money, I go lose am (Nna)
Pass me the kpoli make I smooch am (Mwah)
Anybody try me, I go woze am
Anybody try me, I go wound am
Anybody try me, put 'em in a cooler
I was up all night, I was workin' in the luna
Back in the day, I was really all alone
Now, nowaday, everybody in my phone now, had to change my number
I been dey H and nobody give me nada
Now, we dey mix the Balenci' with the Prada (Prada)
Youngin, na me be your father
Any beat, we dey chop like Of-

[Chorus]
Haters no dey like as I dey carry, uh
Shey, I no go run before them kpa me, uh
'Levelten a motherfuckin' animal, mama don pray for me, say, "Lord, dey guide me", uh
I dey on my coco, no be bami, Cali
With some fine shit, I'm in Bali
Can't find me, 'cause I'm all the way in Bali
Can't find me, 'cause I'm all the way in Bali (Bali)

Bali Q&A

Who wrote Bali's ?

Bali was written by Zaylevelten.

Who produced Bali's ?

Bali was produced by Zaylevelten.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com