Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten
Zaylevelten & ODUMODUBLVCK
Zaylevelten
Zaylevelten
[Intro]
Hm, hm
Yamski, abeg, just high am for me small
[Verse 1]
Money too choke for here, I don't need nobody
Put respect on the kid, no Cudi, uh
Me I don roll my kpo this morning, so, I dey on [kpori?] (Nice)
I never too dey H, I gats to kpo before I chop this rice
So many kele dey, and most of them just dey on butti vibes (Hey)
Huh, yeah, butti vibes (Hey)
Huh, yeah, butti vibes (Hey)
Huh, yeah, bu-butti vibes (Hey)
Yeah, I love my butti vibes (Butti)
Shima dey on butti vibes, yeah
I dey make am feel special 'til I nut inside (Yeah)
[Verse 2]
I been wan use this beat do love song but igbo change my mind (Change my mind)
I just wan use am talk wetin dey my mind
The time wey that money drop, I just dey ball cause I don pay my price
Time wey that money drop, I just comot here for una side
Up the price, bitch, I up the price, yeah, up the price
Fuck that bitch nice, these bitches 'round here 'cause they want a slice
I just be rocking designs, ra-ra-rapping in Balenci' slides
Professor, me I dey on funds, how could I read your slide? Fuck your slide
Married to the game, I got a ring on like the fuckin' bride
Bitch you fine, but you fucking broke, so, you no my type, yeah
I dey sip on DSP like some fucking wine
Bitch don't got no mind of her own, I make her snort this line
Ah, CoCo
Ah, popo catch me with igbo-gbo, eh
I don go, they no tell me say na colos (Yeah)
I don go with your shima, Na bonus, yeah
Ta ba gbórí w’ó l’ẹ́, I don't know, yeah
Mo ti gbowo, l’ọ́lẹ̀, I don't know
E say make I teach am, but I don't know how
Nigga wanna be my yami but he don't know how
You know what I mean? (Ten-Ten) No be lie (Ten ski, save me)
[Refrain]
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes, huh
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes (Butti vibes), yeah
All my bitches dey on butti vibes
I don't want no trenches ho, dey on butti vibes (Butti vibes), yeah
All my bitches dey on butti vibes (Butti vibes)
I don't want no trenches ho (Butti vibes), dey on butti vibes (Butti vibes), eh (Butti vibes)
All my bitches dey on butti vibes (Butti vibes)
I don't want no trenches ho (Butti vibes), dey on butti vibes (Butti vibes), eh
[Outro]
Ju-Ju-Just dey on butti, just dey on soft
Just dey on soft, no dey do too much
Just chill, chill
Butti Vybes was written by Zaylevelten.
Butti Vybes was produced by Zaylevelten.
Zaylevelten released Butti Vybes on Wed Oct 01 2025.