If You No Love by Chike
If You No Love by Chike

If You No Love

Chike * Track #3 On Boo of the Booless

If You No Love Lyrics

[Intro]
Make I know, make I know
Make I know, make I know
Make I know
(Don’t play me)

[Verse 1]
Calling me the sugar wey dey your tea
Calling me the honey wey dey your bee
Anything you tell me I dey believe oh
Showing me around like I lost me way
Telling all your friends say na me be bae oh
Baby see me I don dey believe oh

[Pre-Chorus]
Tell me make I know now
If e sure me, make I know now
If e no sure me, make I know now
If you no love me oh
Tell me make I know now
If e sure me, make I know now
If e no sure me oh, make I know now

[Chorus]
If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh (No play me)

[Verse 2]
Calling me the sun wey dey bright your day
Calling me the joy wey dey crash your pain
Anything you talk baby I dey believe oh
Nobody dey gree to dey toast me again
When they wanna come you dey block their way
Everybody don sabi me with you oh

[Pre-Chorus]
Tell me make I know now
If e sure me, make I know now
If e no sure me, oh make I know now
If you no love me oh
Tell me make I know now
If e sure me, make I know now
If e no sure me oh, make I know now

[Chorus]
If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh

[Verse 3]
Before we go further
Tell me now
I wanna know
Make I no go fall down oh
I wanna low (Make I no fall down low)
Do you have another oh
I wanna know
Am I the only one
Am I your number one

[Chorus]
If you no love me
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
Baby oh make you no play me oh
No go dey talk say you love me oh
If you no love me oh
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
Make you no talk say you love me oh
If you no need me oh
No go dey talk say you need me oh
I take this love oh seriously oh
You no be Finidi, no finish me oh
No go dey talk say you need me oh

[Outro]
Make I know, make I know
Make I know, make I know
Make I know, make I know
(Don’t play me)

If You No Love Q&A

Who wrote If You No Love's ?

If You No Love was written by Chike-Ezekpeazu Osebuka.

Who produced If You No Love's ?

If You No Love was produced by DeeYasso.

When did Chike release If You No Love?

Chike released If You No Love on Fri Feb 14 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com