Finders Keepers by Chike
Finders Keepers by Chike

Finders Keepers

Chike * Track #7 On Boo of the Booless

Finders Keepers Lyrics

Is it love you are looking for?
Is it peace you are looking for?
Oh oh, looking for oh yo
You go find am o
Don't worry anymore
You go get am even more oh yo
Even more oh yo
You go get am

[Pre-Chorus]
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it through
You may be asking
If na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle

[Chorus]
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Jubese, jubese
Jubese, jubese
One day you go find am
One day you go find am
Jubese, jubese
Jubese, jubese
One day you go find am
One day you go find am

[Verse 2]
Are you looking for a honey
Someone who will call you baby
Someone to laugh at your joke
And tell you you're really funny
Are you looking for the money
To solve all your doubts and worry
Abi na garri you dey find
Because you only get sugar

[Pre-Chorus]
It may be hard now
It may be difficult for you
You may be thinking
Can you really make it through
You may be asking if na only you dem do
You may be waiting
Waiting for your miracle for your miracle

[Chorus]
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Finders keepers, finders keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep, you go keep
Jubese, jubese
Jubese, jubese
You go keep, you go keep
You go keep, you go keep
Jubese, jubese
Jubese, jubese
One day you go find am, one day you go find am
(You go keep you go keep you go keep you go keep)
Finder's keepers finder's keepers
Wetin you find oh, you go keep
You go keep, you go keep (You go keep am o) you go keep
Finders keepers finders keepers
Wetin you find oh (you go keep am oo) you go keep
You go keep(You go keep am oh) you go keep you go keep
(You go keep am oh oh oh)
Jubese, jubese
Jubese, jubese
You go keep(You go keep am oh) you go keep you go keep
Jubese jubese
Jubese jubese
You go keep (You go keep am oh) you go keep you go keep

Finders Keepers Q&A

Who wrote Finders Keepers's ?

Finders Keepers was written by Chike-Ezekpeazu Osebuka.

Who produced Finders Keepers's ?

Finders Keepers was produced by DeeYasso.

When did Chike release Finders Keepers?

Chike released Finders Keepers on Fri Feb 14 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com