Hate, Pt. 3 by Empire Mates Entertainment. (Ft. BasketMouth)
Hate, Pt. 3 by Empire Mates Entertainment. (Ft. BasketMouth)

Hate, Pt. 3

Empire Mates Entertainment. & BasketMouth * Track #21 On Empire Mates State Of Mind

Download "Hate, Pt. 3"

Album Empire Mates State Of Mind

Hate, Pt. 3 by Empire Mates Entertainment. (Ft. BasketMouth)

Release Date
Mon Jun 18 2012
Performed by
Empire Mates Entertainment.BasketMouth

Hate, Pt. 3 Annotated

Won di ge ge ge, I'm the baddest boy
De de de, I'm the baddest boy
You see now
No be EME music you dey horn
I just hear you now!
Na wetin you dey horn?
Baddest Boy
Baddest Boy?
My brother, na me get this song
Na song wey I don write since 1992
Na make me hate those guys dem steal my, my, my, my song
You wrote Baddest Boy in '92?
'92 since 1992
You know since when I don dey write music
Before them sign, wetin dem dey talk say, dem don sign collaboration with eh, Akon
Make them rest hear me
They no get anything
Wetin dem sign?
Me!
Na me first sign
Na when dem see me sign
So why we no see you with Akon?
Na autograph he sign but he sign something
What? So, say autograph and audio a the same thing?
My brother signature na signature
Leave that thing
Dem dey bow for my side
As they see me say Akon sign my autograph
They come go sign deal with am
I hate those people!
So na wetin dey make you vex?
In join, they steal my beat
They steal my lyrics
I'm the bad
Na me be the bad boy na
I'm the baddest boy
They just
Who bad?
Okay, who bad for all of them?
Na Skales?
Na Wizkid?
Na Banky?
They too fresh to bad
I hear say them get some new people
Ah, Shaydee new
Like Niyola
Make those girls go rest!
Wetin Niyola bad?
Where she wan bad go?
Shey wetin she wan do?
Them no bad anything abeg
You know wetin dey ehn?
I no wan horn again!
No dey ask me again
No dey ask me any question!
Who you be sef?!
Who you be wey dey ask me question?!
You know what I hate you sef!
Comot here!

Hate, Pt. 3 Q&A

When did Empire Mates Entertainment. release Hate, Pt. 3?

Empire Mates Entertainment. released Hate, Pt. 3 on Mon Jun 18 2012.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com