Distance by Azixx
Distance by Azixx

Distance

Azixx * Track #1 On poison

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Distance"

Distance by Azixx

Release Date
Fri Feb 25 2022
Performed by
Azixx
Produced by
Unique Sounds
Writed by
Azixx

Distance Lyrics

Verse 1:
I Dey lockdown, no be pandemic wey Dey bother me
But my brain don shut down (e don shut down)

Cuz you’re nowhere to be found
And I feel i lost a part of me
Cuz you’re nowhere to be found, it’s what I mean by distance

Cuz i only getti one life and I wan live this life with you
Kele demma plenty oh but me book a table for two

Hook:
Cuz I got you for life
Girl just you and i
This love no go die
Distance is a liar

Ohhh u try
A special kind of vibe
You give me every timе
Your stubborn-head Dey choke е me
But Na why u be vibe

Interlude:
Somebody find my baby
Somebody find My
X2

Verse:
Lori iro, ni love ti wan so oh
I no wan getti that type of love
Call Ambulance ko tete ma bo
I wan OD ontop this your love

Arewa lomo
Omo gidi
Swear your body necessary
No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter
I go still Dey kolo kolo kolo

Arewa lomo
Omo gidi
Swear your body necessary
No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter
I go still Dey Follow Follow Follow you go

Cuz i only getti one life and I wan live this life with you
Kele demma plenty oh but me book a table for two

Hook:
Cuz I got you for life
Girl just you and i
Dis love no go die
Distance is a liarrrrrr

Ohhh u try
A special kind of vibe
You give me everytime
Your stubborn-head Dey choke e me
But Na why u be vibe

Na why you be vibe
Yege Na why you be vibe
Girl you change my life
Oh I oh i

Interlude:
Somebody find my baby
Somebody find My
X2

Distance Q&A

Who wrote Distance's ?

Distance was written by Azixx.

Who produced Distance's ?

Distance was produced by Unique Sounds.

When did Azixx release Distance?

Azixx released Distance on Fri Feb 25 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com