Verse 1:
I Dey lockdown, no be pandemic wey Dey bother me
But my brain don shut down (e don shut down)
Cuz you’re nowhere to be found
And I feel i lost a part of me
Cuz you’re nowhere to be found, it’s what I mean by distance
Cuz i only getti one life and I wan live this life with you
Kele demma plenty oh but me book a table for two
Hook:
Cuz I got you for life
Girl just you and i
This love no go die
Distance is a liar
Ohhh u try
A special kind of vibe
You give me every timе
Your stubborn-head Dey choke е me
But Na why u be vibe
Interlude:
Somebody find my baby
Somebody find My
X2
Verse:
Lori iro, ni love ti wan so oh
I no wan getti that type of love
Call Ambulance ko tete ma bo
I wan OD ontop this your love
Arewa lomo
Omo gidi
Swear your body necessary
No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter
I go still Dey kolo kolo kolo
Arewa lomo
Omo gidi
Swear your body necessary
No be just to uhnn , I love company oh
If una your ur matter
I go still Dey Follow Follow Follow you go
Cuz i only getti one life and I wan live this life with you
Kele demma plenty oh but me book a table for two
Hook:
Cuz I got you for life
Girl just you and i
Dis love no go die
Distance is a liarrrrrr
Ohhh u try
A special kind of vibe
You give me everytime
Your stubborn-head Dey choke e me
But Na why u be vibe
Na why you be vibe
Yege Na why you be vibe
Girl you change my life
Oh I oh i
Interlude:
Somebody find my baby
Somebody find My
X2
Distance was written by Azixx.
Distance was produced by Unique Sounds.