Buga by Show Dem Camp, The Cavemen., Tim Lyre & Nsikak David
The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Buga"

Buga by Show Dem Camp, The Cavemen., Tim Lyre & Nsikak David

Release Date
Fri Aug 09 2024
Performed by
Show Dem Camp
Produced by
Spax (Producer)
Writed by
Show Dem Camp & The Cavemen. & Tim Lyre & Bryann

Buga Lyrics

[Chorus: The Cavemen.]
[?]
No be wash, no be ariel
They talk say you bad, forget
They go know you for area
[?] dem go collect
Ọlọ́láyẹ mo ba r'ode
Mr. money no mind them
Ko ṣa ti ma buga wọn lo
[Non-Lyrical vocals]

[Verse: Show Dem Camp]
Step into the setting, no further delaying bro
Everybody hailing, you better be paying bro
Band playing, money for hand, I'm spraying though
No love in Lagos, you know how the saying go
Everyday we fàájì, just to help the pain go
I fit change am for person if dem too complain bro (Kúrò n bẹ)
Nollywood movie, we playing the same role
Local champion, ọmọ that's just how the game go
So, congrats
When we don black (Wa ṣe're)
Sipping blue label 'cause Henny don cast
[?] Nigga raw cash
Naija hustlers, we no dey come last (At all)
We all pass, due to more [?]
Orobo, lepa, big or small yansh (E dey shake)
Make it rain on 'em, check the forecast
At at, at all, dem say naim sure pass

[Chorus: The Cavemen.]
No be wash, no be ariel
They talk say you bad, forget
They go know you for area
[?] dem go collect
Ọlọ́láyẹ mo ba r'ode
Mr. money no mind them
Ko ṣa ti ma buga wọn lo, lo
[Non-Lyrical vocals]

Buga Q&A

Who wrote Buga's ?

Buga was written by Show Dem Camp & The Cavemen. & Tim Lyre & Bryann.

Who produced Buga's ?

Buga was produced by Spax (Producer).

When did Show Dem Camp release Buga?

Show Dem Camp released Buga on Fri Aug 09 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com