Before I Go Broke by Yung6ix (Ft. Olamide)
Before I Go Broke by Yung6ix (Ft. Olamide)

Before I Go Broke

Yung6ix & Olamide * Track #7 On 6ix O’clock

Before I Go Broke Lyrics

[Hook:Yung6ix]
Them say I don high
Them dey see things
Pay that runs girl
Guy you too like free things
See I’m just a young boy into big things
Some say me I be werey with big dreams
All about my paper
This is no joke
Pray to God that I die before I go broke
All about my paper
Werey this is no joke
Pray to Oluwa make I die before I go broke

[Verse 1:Yung6ix]
Trust me you don’t wanna see me mad o
Even Olamide sef know say I be Badoo
Na my real guy
But we from different roots
Same jungle but these days we dey chop different fruits
What tomorrow holds me I don’t know
What’s a Million to me now
Omo one show……
Damn it mehn we don blow
Same guy wey those girls be no wan blow
Mehn I hustle hard till I hammer
Am living with Tony’s payne mehn
That’s not nice you’re talking Montana
Find me up in Abuja
Popping bottles up in Cobana
Fruits of my labour
Shoddy wan take my banana
See i ain’t here to judge you
George is in the jungle
So no need to Warri [worry]
Cause that’s where am from though
I get you the ticket
Tell me where you wan go
But before then you got to register in my condo

[Hook]

[Verse 2:Yung6ix]
I swear am wide awake
Jehovah is my witness
Keep the magazine
And pray for forgiveness
Ain’t no time to sleep
I’m tryna live my dreams
They try to walk in my shoes
But they can’t afford my Timbs
Mercedes,Riding a new Mercedes
God in this game and I ain’t even talking about eighties
Some of them gon play this
Some of them gon hate this
But ion really like those ladies
That keep swallowing my babies

[Verse 3:Olamide]
Ehba
Awon to n relate won gbo mi
Cause I’m getting getting more money
They say money talks to’oto ni
Ah Ehba
Awa ni Landlord eyin caretaker
Won ni mo ti n je’wo
Mo ti n yokun bi t’ Obi Asika
Mo si ‘na fun won Rambo
Mo si n shey collabo
Emi ati Yung6ix
A da bi Trinidad & Tobago
E fe burn
Eyan ma niyin
E kako
Italian mafia l’ Olamide: Roberto Baggio
Kilon ba mi so
You talking bullshit
Watch yourself
You feel you gat it
Then you ain't gat it
Shut the fuck up and watch yourself
I rep the hoody
I rep the slum
Am repping ghetto yes igboro
Got to get the gucci
Got to get the nike
Got to get that louis and timbolo
Fifty fifty no cheating
She run around
I run the city
You no dey shame
I no dey pity
And the things I do e no dey pretty
We murder them
Dead bodies in the hallway
O lo n catwalk
But this place no be runway
Hungry lion
Twelve elephants no do me one day
Ki lo n shey e
O de lo n wo bi ti one eye Sunday

[Hook:Olamide and Yung6ix]

[Verse:Olamide]
Emi n soro owo
Awon n gbo bi aja
Kaka ki ile ku
Ile a sha
Dream chaser ni mi
Won pe mi won pe mi l’omo asha

Before I Go Broke Q&A

Who wrote Before I Go Broke's ?

Before I Go Broke was written by Yung6ix & Olamide.

Who produced Before I Go Broke's ?

Before I Go Broke was produced by Otee beats.

When did Yung6ix release Before I Go Broke?

Yung6ix released Before I Go Broke on Mon Nov 18 2013.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com