Anybody by Burna Boy
Anybody by Burna Boy

Anybody

Burna Boy * Track #2 On African Giant

Download "Anybody"

Anybody by Burna Boy

Release Date
Fri Jun 14 2019
Performed by
Burna Boy
Produced by
P2J
Writed by
Venna & P2J & Burna Boy
About

Nigeran talented afro-fusion singer, Burna Boy has released his much-anticipated hit track titled “Anybody.“

The new dance-hall record is from his forthcoming studio project, “African Giant.”

Finally, “Anybody” was produced by Rexxie and
it also contains samples of the gritty Little Money by fello...

Read more ⇣

Anybody Lyrics

[Intro]
Eheeenn, Ehennnn
Gbese
Ehennn, Ehennn

[Verse 1]
I don' charge my energy, I no get time for no enemy
Tori pe won le tomi
Nothing wey person never see
Omo nothing wey person never see
Forgeti, I say fashi

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi eh jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Verse 2]
You won chop kpe you never work
Shey Na because me sef I never talk
I look you dey laugh you gon, gon, gon, gongongon
I sha know say the time go come
Omo I know say the time go come
Wey you no go fit lie no more
Omo omo, life na turn by turn
Whether you like or not
To ba ginger me, gbeskele go burst
Ki gbe , je kan gbo oh

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Refrain]
Money soonest spending
Je kawon padi e jen be
I dey kaku dey gbese
Jejeli jeje jeje
I been dey answer them yes sir
Now na me dem dey answer yes sir
Respect is reciprocal
Even though una know say I special

[Chorus]
Anybody, wey no want to soji
Anybody, wey no dey carry body
Nack am something, ah ah
Nack am something
To ba ta fele, fele
Nack am something

[Outro]
Gbese
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won
Eni to ba ta, fele fele, la'go lori won

Anybody Q&A

Who wrote Anybody's ?

Anybody was written by Venna & P2J & Burna Boy.

Who produced Anybody's ?

Anybody was produced by P2J.

When did Burna Boy release Anybody?

Burna Boy released Anybody on Fri Jun 14 2019.

How would you describe your sound?

I call my music Afro-fusion, because it’s like I use Afro beats is the main base, and then there’s a fusion of every other thing on top of it.

What inspired this song?

Peter Jay just made the beat, and I just made the song. There’s no science to it, you know? It’s just how I was feeling.

Where does the song title come from?

It’s called “Anybody” because it’s like it’s basically saying anyone who’s not ready to move and is not ready to do what they’re supposed to do should actually get smacked over the head. That’s basically what I’m saying.

What is your goal with your music?

My end goal is to make sure the world sees the African youth. Because really the world, it’s almost like the world hasn’t seen African youth. The world has seen African recycled leaders and the stuff they show over here on TV with the starving kids and donate this and that. You understand? So my th...

Read more ⇣
Who are your musical influences?

Like Naughty by Nature and DMX and Big Pun. Obviously Super Cat from Jamaica. A bunch of people and then come back home. And then it was this old Fela Kuti I said it like from Fela, Fela, Fela. And then I started, you know, searching for other people like you know, Sunny Ade, even Fuji people man. L...

Read more ⇣
Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com