African Giant by Burna Boy
African Giant by Burna Boy

African Giant

Burna Boy * Track #1 On African Giant

African Giant Lyrics

[Intro]
Don't let me down
Don't let me, don't let me‚ don't let me down
Don't let me‚ don't let me down
Don't let me‚ don't let me, don't let me down
Wòyiwó-yiwó
Wòyiwó-yiwó

[Chorus]
Tell 'em, Africa‚ we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don try am
But you can't test the African Giant
Emi òmo lógo lógo
E no get person way me no know
Making dem loko, oh no
Make you no dey do like òtókótò

[Verse]
Nobody do it better‚ better than me
Can't nobody do it better, check am and see
I know say one day e go better, I go carry Grammy
Because anything wey better require planning
E don be, e don be, oh, nothing you can do
Because God no go give you more than you can handle
Na so dem mama go halla èbélèbè e gbúo
Na so dem papa go halla èbélèbè e gbúo
Óbòdó èdéligwó jim, jim
Óbòdó èdéligwó jim, jim
Óbòdó èdéligwó jim, jim
Óbòdó èdéligwó jim jim
Óbòdó èdéligwó jim jim
Óbòdó èdéligwó jim jim

[Chorus]
Tell 'em, Africa, we don tire
So here comes the African Giant
Many, many people don't try am
But you can't test the African Giant
Emi òmo lógo lógo
E no get person way me no know
Making dem loko, oh no
Make you no dey do like òtókótò

[Outro]
Don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me down
Don't let me, don't let me, don't let me down

African Giant Q&A

Who wrote African Giant's ?

African Giant was written by Burna Boy & Benjamz.

Who produced African Giant's ?

African Giant was produced by Kel-P & Benjamz.

When did Burna Boy release African Giant?

Burna Boy released African Giant on Fri Jul 26 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com