Ye (BBC 1Xtra Cover) by Koffee
Ye (BBC 1Xtra Cover) by Koffee

Ye (BBC 1Xtra Cover)

Koffee

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Ye (BBC 1Xtra Cover)"

Ye (BBC 1Xtra Cover) by Koffee

Release Date
Wed Apr 03 2019
Performed by
Koffee
Produced by
Phantom (NG)
Writed by

Ye (BBC 1Xtra Cover) Lyrics

[Refrain]
Oluwaburna, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

[Verse 1]
This one na gbedu wey dey ja pata
Me, I no get time, I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Biggie man, wey no dey wear agbada
Ahn ahn

[Chorus]
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Verse 2]
Ahn, make you know say
Anything wey you do, dem must commentate...
So anything wey I dey do
I dey try to dey do am my way...
Plenty plenty plenty suffer wey we face
Just to make sure money dey
For my people, dey gon' say

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

[Chorus]
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing

[Verse 3]
Different things dem happening
Schemes and packaging
In er one night, fourshows I'm juggling
Flow like the ocean, my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller
That's my bro; my family
Frozen chains, when it comes to money
I dey concentrate
Make I tell you straight, you are not my mate
If you be Commissioner, I be Head Of State

[Pre-Chorus]
But my people dem go say
I no want kpai, I no want die
I no want kpeme, I want enjoy
I want chop life, I want buy motor
I want build house, I still want turn up
Tell me, tell me

[Chorus]
My bredda, what's it gon' be?
G-Wagon or de Bentley?
The gyaldem riding with me
I no fit, die for nothing
My bredda, what's it gon' be
G-Wagon or de Bentley
The gyaldem riding with me
I no fit...

[Refrain]
Oluwaburna, o
Ye Ye, Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye Ye, Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye
Ye, ehn-ehn, Ye Ye Ye
Ye Ye Ye Ye Ye Ye Ye

Ye (BBC 1Xtra Cover) Q&A

Who produced Ye (BBC 1Xtra Cover)'s ?

Ye (BBC 1Xtra Cover) was produced by Phantom (NG).

When did Koffee release Ye (BBC 1Xtra Cover)?

Koffee released Ye (BBC 1Xtra Cover) on Wed Apr 03 2019.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com