WOTOWOTO SEASONiNG by ODUMODUBLVCK
WOTOWOTO SEASONiNG by ODUMODUBLVCK

WOTOWOTO SEASONiNG

ODUMODUBLVCK

Download "WOTOWOTO SEASONiNG"

WOTOWOTO SEASONiNG by ODUMODUBLVCK

Release Date
Fri Jul 14 2023
Performed by
ODUMODUBLVCK
Produced by
Cross YDC
Writed by
ODUMODUBLVCK

WOTOWOTO SEASONiNG Lyrics

[Intro]
(Craze)
(Gothic issues) Drive-by, ujo
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters (Ujo)
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK (NATIVE)

[Chorus]
This be my victim
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Ooh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh, Aba boys)
Oya oh (Prra)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Yeah (Woah)

[Verse]
I dey find one kele wey go give me heavy dose (Eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post (Ayy)
Doggy pose, I give her yakata (She collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky legg (Poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver (Ayy)
The skeng, e tight, the Hammer wey I palm
I drink, I high (Who you be?)
Omo, na me be the guy, but

[Chorus]
This be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (Wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chinke, God)
Drive-by, ujo (Ujo), sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, prra)

[Refrain]
Oya oh
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
Oya oh (Oya oh)
Oya, oya, oya oh (Oya, oya, oya oh)
(Woah)
Oya, oya, oya oh (Oya oh)

[Outro]
Black sheep for life, black sheep forever
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Fire in my condo, Django (NATIVE)
Ayy-ayy-ayy, yeah
There is fire in her—

WOTOWOTO SEASONiNG Q&A

Who wrote WOTOWOTO SEASONiNG's ?

WOTOWOTO SEASONiNG was written by ODUMODUBLVCK.

Who produced WOTOWOTO SEASONiNG's ?

WOTOWOTO SEASONiNG was produced by Cross YDC.

When did ODUMODUBLVCK release WOTOWOTO SEASONiNG?

ODUMODUBLVCK released WOTOWOTO SEASONiNG on Fri Jul 14 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com