Worry by B Red
Worry by B Red

Worry

B Red * Track #7 On All the Way Up

Worry Lyrics

Is B Red in the building
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
I like a special type of girl
One wey go love, one wey go kiss
One wey go hold me close ehh
Ive seen a lot of pretty girls
One wey dey ball, one wey dey do
And some wey dey vex for me
You looking good *** diva
Am getting drunk on the Ace ah
So baby please just stay
I no go fit just dey complain o
Just imagine you
Just imagine you for my head o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
Na wetin you come dey worry for
Ama keep on coming for
Cash in abundance
Remembver when i saw you in london
I was balling too
And i ball for you
Haaa no worries
You know that i got your back
Cause id die for you
And still ride for you
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o
See the botty wey dey walk o
Abi na money wey you want o
Wetin you dey worry for o
Worry for o worry for o

Worry Q&A

Who wrote Worry's ?

Worry was written by B Red.

Who produced Worry's ?

Worry was produced by Teekay Witty.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com