Kitokosound & D.i.n BEATS &
Kitokosound
Kitokosound &
Kitokosound & Eden Isac
D.i.n BEATS & Kitokosound & Rulboy
Kitokosound & Eden Isac & D.i.n BEATS
D.i.n BEATS & & Kitokosound & Arándano
D.i.n BEATS & & El Chiby & Kitokosound
Kitokosound & & D.i.n BEATS & Kanda Beats
[Intro]
Hello Kitoko Sound
It's the r double e f a
Arándano, on the beats
Haha, D.i.n BEATS
[Verse 1]
I wanna love you today
I wanna love you tomorrow
I wanna love you forever
Put that body on a replay
Baby lemme love you like a deejay
Baby make I sample ur ekwe
Like say na dj Donovan dey play
[Chorus]
Nwayo nwayo whine am slow
Omalicha nwayo whine am slow
Ewelugom nwayo whine am slow
It's the r double e f a
Nwayo nwayo whine am slow
Omalicha nwayo whine am slow
Ewelugom nwayo whine am slow
It's the r double e f a
[Bridge]
High me pass a helicopter
Wey dey fly pass semе border
E be like ricе and stew wey dem add small beans
Gyal wine for d don dada
I dey on for your body contact
I dey off when you touch me like dat
E be like rice and stew wey dem add small beans
Gyal wine for the don dada
[Verse 2]
Your body na jollof
When I wantu chop
Girlie gimme love, put jara on top
I'm never satisfied I never get enough
And na so my own dey be anytime I fall in love eee
Nwayo nwayo whine am slow
Omalicha nwayo whine am slow
Ewelugom nwayo whine am slow, aaaaa
[Chorus]
Nwayo nwayo whine am slow
Omalicha nwayo whine am slow
Ewelugom nwayo whine am slow
[Bridge]
High me pass a helicopter
Wey dey fly pass seme border
[Outro]
Written by “David Ayibakoipreye Consul”
Wine Slow was written by .
Wine Slow was produced by D.i.n BEATS & Arándano & Afro Zen.
Kitokosound released Wine Slow on Fri Mar 24 2023.