Win Lyrics

[Verse 1]
In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you
Some ah dem dey want to gum body
Where dem dey dey when I be nobody
If I talk true dem ah come for me
But if dem talk true dem want my company

[Chorus]
Big love to mama she raised a man (A Young King)
And Blessings to friends that hol me down (For loving me)
Morе life to the fans you changed my lifе (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win-win
Win so hard I make a scene

[Post-Chorus]
Win-win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner

[Verse 2]
Wetin no killi-killi me
Better never come back
Suffer suffer Omo see my throw back
Winning so sweet I'm not tryna lose
Don't wanna go down Omo I refuse
Ahead, ahead I dey run my race
I give dem gap but them still dey chase
Winner man make you give me space

[Chorus]
Big love to mama she raised a man (A young king)
And blessings to friends that hold me down-down-down (Loving me)
More life to the fans you changed my life (Ese)
And Bigs up to me I never give up
I just wanna win-win
In this life of sin-sin
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene
Omo ope just wanna win-win
Wahala ko kan mi-mi
Every other day I gotta win
Win so hard I make a scene

[Post-Chorus]
Win-win
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, (Win-win) me na winner
Me na winner, me, me na winner
Me na winner, me, me na winner

In my lifetime
In my lifetime
People I fit die for dem be like two
Everybody no go like am
Dem no go like am
I wanna be me don't wanna be like you

Win Q&A

Who wrote Win's ?

Win was written by Emmanuel Oluwatimilehin Aladeloba & Simi & Adekunle Gold.

Who produced Win's ?

Win was produced by TMXO.

When did Adekunle Gold release Win?

Adekunle Gold released Win on Fri Feb 04 2022.

What did Adekunle Gold say about "Win"?

This song is my way of giving a shout-out to my mom, my friends who held me down for years and to my fans. But most importantly, it’s a shout-out to me for not giving up on myself. I’ve had to be resilient and tenacious to get to where I am. And now I just want to win.

— Adekunle Gold via Apple Mus...

Read more ⇣
Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com