Wetin You Smoke by Prettyboy D-O (Ft. Olamide)
Wetin You Smoke by Prettyboy D-O (Ft. Olamide)

Wetin You Smoke

Prettyboy D-O & Olamide * Track #6 On Wildfire

Download "Wetin You Smoke"

Wetin You Smoke by Prettyboy D-O (Ft. Olamide)

Release Date
Fri Jun 19 2020
Performed by
Prettyboy D-OOlamide
Produced by
Telz
Writed by
Prettyboy D-O & Olamide
About

“Wetin You Smoke” which can be translated to “What are you Smoking”. The song begins with PrettyBoyDo paying homage to Nigerian legend Olamide.

Wetin You Smoke Lyrics

Baddo
Baddo
Baddo

PrettyBoy
Any man wey jump make them stand
Any man wey stand make dey fall
Respect

(Olamide)
Chop them like high tension
Chop tmo wole mo di monster mo fa leyahem like government dey chop pension
Yaay

(PrettyBoy)
If nothing dey for boys
No come yarn me breeze abeg
No bring yawa come my door
I get problems on my head

We just want the rabba
Bros our eyes dey red
Chop then smoke and ganja
It helps reduce the stress

(Olamide)
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi

Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan
Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan

Yea
Mo wole mo nu monster mo fa leya
Sunday Oliseh before 99, 98
Tell me why dem dey hate
Allah ba mu sa'a I no wan debate
All these yeye boys wanna fuck with me
50 cent, dey no fit yung buck with me
What's up with me?
Asking what's up with me?
I'm the only one hot, there's no topping me
I got the keys to the gate of the fucking game
PrettyBoy D-O no forget the name
We fit jump fence if they lock gate
Or I take my leg breakdown the gate

(PrettyBoy)
Regular
Nuh mi no regular
I talk true
Got no snakes in my circular
I get goons speed dial pon mi cellular
Back then I run jobs with my computer, computer
Nuh dey comprehend
The hunger, didn't care about the consequence
It's dangerous, this fast life dangerous
We japa Cos olopa came for us

Mi just want my gwalla
Bros my eye dey red
Always smoke my ganja
It helps me when I stress

(Olamide)
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi

Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan
Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan

(PrettyBoy)
This one no be story story o
Way before the country turning on it own
I did some things that weren't holy holy o
Before you judge me, know I just dey find money money o
PrettyBoy no dey here for your ceremony o
Light my kush then I pass it to Eni money o
When I started, swear I no get help from anybody o
Had to take it on the chest no time for story story o
Check now
Tinuke and folakemi o
Before they kiss a n, tell them play inna mani mo
Thankful for the money, I give God the glory o
Still remember all the nights wen we sleep for studio

(Olamide)
Make dem mezze, make dey mazzaya
Make dem no come here come dey falaya
If I say picker, you say papaya
Labaje jitan ama tamaya

Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Wetin you smoke
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi
Shey you dey craze
Or you dey mad
Or you don take
Ibeshi

Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan
Ale o ro yan
Ake she surgeon
Ani silicon
Ale o ro yan

Wetin You Smoke Q&A

Who wrote Wetin You Smoke's ?

Wetin You Smoke was written by Prettyboy D-O & Olamide.

Who produced Wetin You Smoke's ?

Wetin You Smoke was produced by Telz.

When did Prettyboy D-O release Wetin You Smoke?

Prettyboy D-O released Wetin You Smoke on Fri Jun 19 2020.

What did Prettyboy D-O say about "Wetin You Smoke"?

This song is special because Olamide and I have been planning on linking since 2016 but we were always missing each other. Finally we were able to get in the studio together for this one. It was a long time coming but it was worth the wait. Olamide is a legend, and once he cut his verse I knew the s...

Read more ⇣
How did the song come together?

Olamide just hit me like I need to get on your album. I told him when the studio and he pulled up that night. It was crazy because he had a show that same night. He cut his verse and went to his performance.

What inspired this song?

The song was inspired by was the people and the youth. Everyone has problems and goes thru stress. Olamide and I wanted to use this record to inspire the youth to move forward no matter the situation and remind them to never let any difficulty stop your dreams.

What was the process of making the song like?

Process of making the song was incredible just high energy and good vibes. Olamide did his verse in one take.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com