We Outside by Gaise Baba
We Outside by Gaise Baba

We Outside

Gaise-baba

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "We Outside"

We Outside by Gaise Baba

Release Date
Fri Aug 01 2025
Performed by
Gaise-baba
Produced by
Sess
Writed by
Gboluwaga Akinade Ibuoye

We Outside Lyrics

[Chorus]

We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh

[Verse 1]
Baba n se bebe
Emi omo mo’n se jeje
Any demon wey wan try me
Olohun! Dem go see pepper
To ba be si mi, wa be ri
You wan fight me
Abi o te ri
Earth being waiting
Emi lon fe ri
King of Glory, that’s my Daddy
Ogun odun for the bakery
Food don done
Now the world don dey taste me
God been cooking
Spirit brooding
Me He’s using
Now we’re moving
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye
To ba gbo ti mo de
Oba lo de
Oya e gb’ori so’ke
Ilekun ayeraye

[Chorus]
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh

[Verse 2]
Won fe ki’n shut up
Ko le se se
Omo I can’t stop
Never stopping, ever rocking
Una go hear Word
From KD to Gwagwalada
Singing in Uyo or preaching in Nasarawa
We get different marching orders
Some are called inside but
Italawa
And we carry oil for Garawa
Anointing san gbalaja
Just a little shambala here, shambala there
And you go see wonder for here
Me I drag on the Spirit, Loud no reach
Always tipsy, high on Grace
Igba odun odun kan
I’ll always be here
Even when I’m gone

[Chorus]
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh
We outside
We go dey alright
Cause Jesus dey my side
I no go get no fear oh
E so f’esu ko ma near oh

We Outside Q&A

Who wrote We Outside's ?

We Outside was written by Gboluwaga Akinade Ibuoye.

Who produced We Outside's ?

We Outside was produced by Sess.

When did Gaise-baba release We Outside?

Gaise-baba released We Outside on Fri Aug 01 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com