Warriors by 2Baba
Warriors by 2Baba

Warriors

2Baba * Track #1 On Warriors

Warriors Lyrics

[Intro]
Uh uh
Yeah, ye!
Uh uh

[Verse 1]
E don tay wey men don dey for here
Young boys just been doing big things
Dem go think say men go fear
But walahi, we stand gidigba
We get one love for here
That's why we be warrior
We be bloody survivals
No confuse the thing, I no claim senior for here
I just wan talk am how e be
I just wan clear the air
Because e plenty for the place, I no enter anybody space
But in the background, you know as you grow, bad belle must to show
Thеy must to show

[Chorus]
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail thеm
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time

[Verse 2]
Nowadays shey you see (Things are different from before)
Things dey move speedily (Jungle don mature)
Whatever will be will be (For sure)
You go move, you go groove, you go hammer if your level pure
I think of everything, I think about the days
When nothing dey to eat, no food, no work, no money to feel high-ray
But na story e be today, and that time we dey dey chase
We been dey chase wetin we be no know
As we start to grow we start to understand say, say
You can not mix oil with water
You should not add fire to any butter
Some would envy, dem go envy you to your grave

[Chorus]
So right now
They want to see me fail
So I guess I will fail them
They want to see me fail
So I guess I will fail them
I will fail them, big time

Warriors Q&A

Who wrote Warriors's ?

Warriors was written by 2Baba.

Who produced Warriors's ?

Warriors was produced by Boliji Beatz.

When did 2Baba release Warriors?

2Baba released Warriors on Fri Feb 28 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com