WAGE WAR by ODUMODUBLVCK
WAGE WAR by ODUMODUBLVCK

WAGE WAR

ODUMODUBLVCK

Download "WAGE WAR"

WAGE WAR by ODUMODUBLVCK

Release Date
Mon Mar 31 2025
Performed by
ODUMODUBLVCK
Produced by
1Mind & Westen Weiss
Writed by
ODUMODUBLVCK

WAGE WAR Lyrics

[Intro]
Recording
Yeah
Black sheep forever, black sheep for life
Izgaaju 'til we kpeme, Antiworld gangsters
GE records, you get me? ODUMODUBLVCK
Yeah, kala
Yeah

[Chorus]
Even for overseas, you'll never let me go
'Odumo you dey sleep' (I know) Holy spirit cover me cloth
Na why I wage war, wage war
Na why I wage war, wage war
I go wage war
Na why I wage war, wage war
I even arrange war (Kala)
I arrange war, arrange war
Na why, na why, na why, I wage war

[Verse]
They not only wanna be me, I'm who they think they are
Upon all their coup d'état, I'm the one who led the charge
Kala na you crash the chart, everybody for hip-hop love the swag
Even if they lie, they know I'm the guy
Everything I have, I know they wish they had inside
Down to my shima, with only one glance dem fit off their cigar
Match my cigar
Barber mohawk like I'm Sowore
Which party wan test my gangster, which label wan show their power? (Wey dey pay)
Jesus dey my back, him dey my corner
Dogged like Elanga
I'm the evil in this forest
Use my wood to cut their paper, all my goals have shown I'm premier
Aina, defend the block I'm there

[Chorus]
Even for overseas, you'll never let me go (Defend the block I'm there)
'Odumo you dey sleep' (I know) Holy spirit cover me cloth
Na why I wage war, wage war (Wage war)
Na why I wage war, wage war
I go wage war
I wage war, wage war
I even arrange war
I arrange war, arrange war
Na why, na why, na why, I wage war

WAGE WAR Q&A

Who wrote WAGE WAR's ?

WAGE WAR was written by ODUMODUBLVCK.

Who produced WAGE WAR's ?

WAGE WAR was produced by 1Mind & Westen Weiss.

When did ODUMODUBLVCK release WAGE WAR?

ODUMODUBLVCK released WAGE WAR on Mon Mar 31 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com