Ur Eyes by May D (Ft. Davido)
Ur Eyes by May D (Ft. Davido)

Ur Eyes

May D & Davido * Track #6 On Chapter One

Ur Eyes Lyrics

[Intro]
Ahh, ohh
Youuu, ohh
Ahh, ohh
Yeah

[Hook: May D]
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see, wetin
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see

[Verse 1: May D]
As I dey see you everyday pass my way
So many things that I wanna say
Many many things, so many things
So many boys dem ah dey your case today
Girl make you know say me no play
Gobe, gobe, gobe (yeba)
Comе be my lady
Baby come be my lady
Comе be my lady
Come be my lady, baby come be my lady

[Hook: May D, Davido]
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see, wetin
Wetin, wetin, wetin (ahn, it's Davido), wetin, wetin
Wetin I dey see
Wetin

[Verse 2: Davido]
I just want to marry (marry)
And I just want to carry you (carry you)
Baby I’m loving that attitude
Spending late nights in Malibu yeah
Wetin, o girl no debating
Don't mind those people hating
Honey
For us
To be
I will never leave you lonely
Even if I’m high on kpoli
May D ti gbe de ati Omo Baba Olowo
Girl I can go far and wide
Committing suicide
Bo jo n ran (bo jo n ran), bo run ran (bo run ran)
I am yours
It's Davido

[Hook: May D]
When I look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see
As I dey look into your eyes
I no know wetin I dey see, wetin I dey see baby
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see, wetin
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see
Wetin

[Verse 3: May D & Davido]
You know say me no lie say me be champion
When I sing them are pay me in a million
You know say me no lie say me be champion
Very soon it’s gonna turn into a billion
You know say me I get a lot of millions
Who God has bless no man can curse
Go down go down, show up your stuff
I’ll be waiting, waiting your love

[Bridge: May D]
Come be my lady
Baby come be my lady
Come be my lady
Come be my lady, baby come be my lady

[Hook: May D]
When I look into your eyes (your eyes)
I no know wetin I dey see (I dey see, I no know baby), wetin I dey see (I dey see, I no know baby)
As I dey look into your eyes (your eyes)
I no know wetin I dey see (I dey see, I no know baby), wetin I dey see baby (I dey see, I no know baby)
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin (Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin)
Wetin I dey see, wetin
Wetin, wetin, wetin, wetin, wetin
Wetin I dey see
Wetin

[Outro]
Fliptyce on the beats
Mr May D, it’s Davido
Baby
You gotta love it
(So fly)

Ur Eyes Q&A

Who wrote Ur Eyes's ?

Ur Eyes was written by May D & Davido.

Who produced Ur Eyes's ?

Ur Eyes was produced by Fliptyce.

When did May D release Ur Eyes?

May D released Ur Eyes on Tue May 14 2013.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com