[Chorus: Cruel Santino]
Talking, talking, hope you know that I don't miss you
But when I see that body, baby, I just wanna kiss you
You know that I'm a thug, so, when you crying, got no tissue
She said she loves another man, I had to get my bitch too (Eh-huh?)
Said I feel her 'cause I'm doing things they can't do (Okay)
We gon' really see who light the finally candle (Ah-ah)
There's money to be made, so, if you with it, well, we can move
Man, fuck a plan B, you're my plan two
[Verse: Vic Reagan & Cruel Santino]
Yeah, eh-huh (Ayy, ayy)
They don hear the bounce, now, they wan know my P
They asking, "Who's Reagan?" Na monster I be
Some niggas they hate but they copy our P (Eh?)
You gon' need some racks if you wan get to me
But girl from Agege, na she dey my mind (Na she dey my mind)
The thing wey she want, every boy go supply ('Pply)
Her mouth dey too sweet, when she bill, you comply (Ah)
Her ex been dey hate, but e no qualify (Ah)
She's playing my jam, say, she gats press rewind (Ah)
The boy dey too fire, them no fit deny (Damn)
My shawty too hot, omoge, she's from Pompeii
Bad Naija bad bih, come finish my money
She talk say, "Hope this one na love, no be konji, oh"
With me and Santi, she dey feel am for body, oh
[Bridge: Cruel Santino]
Koko no dey move them again (Koko no dey move them)
Piano no dey move them again, oh (No dey move them)
Everybody do all the same
The bounce na the new swag wey dey reign
[Chorus: Cruel Santino]
Talking, talking, hope you know that I don't miss you
But when I see that body, baby, I just wanna kiss you
You know that I'm a thug, so, when you crying, got no tissue
She said she loves another man, I had to get my bitch too (Eh-huh?)
Said I feel her 'cause I'm doing things they can't do (Okay)
We gon' really see who light the finally candle (Ah-ah)
There's money to be made, so, if you with it, well, we can move
Man, fuck a plan B, you're my plan two
Triology was written by Cruel Santino & Vic Reagan.
Triology was produced by Vic Reagan.
Cruel Santino released Triology on Fri Feb 07 2025.