TIFFANY by ODUMODUBLVCK (Ft. PsychoYP)
TIFFANY by ODUMODUBLVCK (Ft. PsychoYP)

TIFFANY

ODUMODUBLVCK & PsychoYP

Download "TIFFANY"

TIFFANY by ODUMODUBLVCK (Ft. PsychoYP)

Release Date
Mon Oct 06 2025
Performed by
ODUMODUBLVCKPsychoYP
Produced by
​Wireshark & Ankorbeats
Writed by
ODUMODUBLVCK & PsychoYP

TIFFANY Lyrics

[Intro: ODUMODUBLVCK]
Yeah
I fit hear myself abi?
Oh
I will roll in a lambo, or
Tiffany, Tiffany
Tiffany, Tiffany, Tiffa—
Yeah

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far
(ODUMODUBLVCK)
Yeah, c'mon

[Verse 1: ODUMODUBLVCK]
Anytime I look around (Yes)
Bad boys dey my side
Nobody dem no fit indict (Fact)
Which case I no beat back when?
Ọmọ raw cash, na who thief (All)
Big plate, na me eat
Roof top, penthouse, which place I no sleep?
Airbnbs (I will roll in a lambo)
Hotels in ABJ know me abobi, c'est la vie (Kala)
(Black sheep for life, black sheep forever)
(Izgaaju till we kpeme, Antiworld gangsters)
(GE records, you get me?)
(ODUMODUBLVCK)

[Chorus: ODUMODUBLVCK]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far

[Verse 2: PsychoYP]
I pick up my hoe in a Lambo
Covered in camo
Chains on like Django
2-4 smoking like Jago
She gon' try to keep up with me but I left that chick at home
I'm in these trenches
I can't be taking you on road
I put in too many hours, they 'posed to give me my flowers
She fuck me straight out the shower (Uh)
Right at hour
She put codeine inside my Hennessy 'cause purple is power
Now I'm leaning every time I'm outside

[Chorus: ODUMODUBLVCK & PyschoYP]
I will roll in a Lambo, I go smoke kalarambo, I will
Like Skeppy, I go run the Tiffany easily
I will smoke in the Tiffany, e no far (E no yeah, yeah)
I go call my Amigos, I go pour Casamigos
I go (Yeah) smoke igbo wey be say e too heavy for people
And e go make dem dey giggle o, e no far

[Outro: PsychoYP & ODUMODUBLVCK]
E no, e no
I will roll in a Lambo, I go
Easily, easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Easily, easily
Tiffany, Tiffany, e no far
Ooouuu

TIFFANY Q&A

Who wrote TIFFANY's ?

TIFFANY was written by ODUMODUBLVCK & PsychoYP.

Who produced TIFFANY's ?

TIFFANY was produced by ​Wireshark & Ankorbeats.

When did ODUMODUBLVCK release TIFFANY?

ODUMODUBLVCK released TIFFANY on Mon Oct 06 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com