Supertsar by ​re: (LA)
Supertsar by ​re: (LA)

Supertsar

Re-la

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Supertsar"

Supertsar by ​re: (LA)

Release Date
Thu Nov 02 2023
Performed by
Re-la
Produced by
4tunezbeatz
Writed by

Supertsar Lyrics

Intro
Shawty never tell me rewind
But she start to dey form for me

Verse 1

Shawty never tell me rewind that
Everytime she want me to climb that
Then all of a sudden she start to dey form for me
Omo I sabi say
Sabi say
Baby this our love is reclining
I thought that this girl was Divinely made for me
Hmmmn all for nothing
You… change your mind
Press my button
And break my heart
You know you be the reason wey I cancel all these parole
Is all becausе of you wey I abandon all these parolе
Girls it’s cos I love and I respect ya
So why you no wan follow me go
Shey na cos I dey smoke Igbo o
Shey na cos this girl still ping me
Shey na cos we lash for the first time
Only Gods time is the best time
I gave it all to you, that’s my first time
I no dey beg woman pass three time
Girl I’m begging for the last time
Cos my baby no time to check timeeee

Chorus

Alhamdulilah
I swear to jah
I’m just tryna be a superstar

Whine to the top and down to the floor (4x)

Verse 2

I am chilled ass boss
Fresh on the block
Always in a rush cos I want that box
And that bag too
Steady giving fire man dey para like Peru
Turned that scar to a black tattoo
Cos wetin man go do
Man must groove
I feel better when I get so high
This suffer head, Girl it is not my life
Hustle everyday tryna make a life
Hustle everyday tryna make a life
Hustle everyday tryna make a life
Girl I wanna be a superstar (you know)

Supertsar Q&A

Who produced Supertsar's ?

Supertsar was produced by 4tunezbeatz.

When did Re-la release Supertsar?

Re-la released Supertsar on Thu Nov 02 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com