Story by Barry Jhay
Story by Barry Jhay

Story

Barry Jhay * Track #1 On Son of God

Download "Story"

Story by Barry Jhay

Release Date
Fri Feb 18 2022
Performed by
Barry Jhay

Story Lyrics

[Verse 1]
Me I get on story
Me I want to talk o (Me I want to talk oh)
Back in day when me and mama dey suffer o (I been dey suffer)
People talk shit them talk say I no go make am oh
But see me now I'm a shiny star you know yeah yeah
Kekere la tin m'oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo la fin m'joye (Abeg make you follow nobody)
Oba ni mi laye arami o
Everybody na king for im lane
Everybody na king for im lane

[Chorus]
Say
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo е loma san
Pekele pеkele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san
Iyen omo to ba pa isu wale
Omo e lomo san

[Verse 2]
It's Been a long time coming long time coming
Searching for me for pandemic
And me I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I be joking
But i no get am for things wey dey been think
Money matter be the main thing
Live my life live my life like king
King king wey I be
Ah
Awon kan waye won wa gbowo
Awon kan waye won wa sise
Awon kan sise ko sise
Ori mi maje sise fun onise
Awon kan waye lati gbowo
Awon kan waye lati jaiye
Ko ma ma saye aiye ka'ye
Na money gangan be the main aiye you know
Na wetn you know you know
Yeee
Wetn you no know you no know

[Chorus]
Pekele pekele arugbo je gbese
Po ba lomo omo e loma san
To ba lomo omo e loma san
Pekele pekele arugbo je gbese
To ba lomo omo e loma san

[Outro]
Iwo lomo padi o ye
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o
To ba jara e o ma ji
To ba lo sun o ma ku
Iwo loma jara e padi o
You better wise up padi o

Story Q&A

When did Barry Jhay release Story?

Barry Jhay released Story on Fri Feb 18 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com