Stop Nonsense by Majeeed
Stop Nonsense by Majeeed

Stop Nonsense

Majeeed

Download "Stop Nonsense"

Stop Nonsense by Majeeed

Release Date
Fri Oct 28 2022
Performed by
Majeeed
Produced by
Masterkraft
Writed by
Majeeed

Stop Nonsense Lyrics

[Intro]
Na money dey stop nonsense
Eeyaaahh
Majeeedy baby
You wan yang Gbedu

[Verse 1]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsеnse
Tell me wеtin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense

[Bridge]
Set awon top boys
Gawu o, gawu o, gawu o

[Verse 2]
So if you get the money
Spend the money gan
Jaiye ori e lo
Top boy no dey dull
People wey get this money
Balling dey for their body
24/7 no dulling
Aiye ka ye

[Pre-Chorus]
I ready for enjoyment
Omo me i no like suffer oh
If I just get small bar oh
Na to order what ever
Na money be my only friend
Omo me i no get lover oh
If i just get small bar oh
Na to order what ever

[Chorus]
Tell me wetin dey stop nonsense ooh oh oh
Na money stop nonsense
Money money money money money money
Na money stop nonsense
Only money oh
Omo only money oh
Money money money money money money
Na money stop nonsense
When you taste money
You go know say money too sweet

Stop Nonsense Q&A

Who wrote Stop Nonsense's ?

Stop Nonsense was written by Majeeed.

Who produced Stop Nonsense's ?

Stop Nonsense was produced by Masterkraft.

When did Majeeed release Stop Nonsense?

Majeeed released Stop Nonsense on Fri Oct 28 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com