Sorry Sorry by Femi Kuti
Sorry Sorry by Femi Kuti

Sorry Sorry

Femi Kuti * Track #7 On Shoki Shoki

Sorry Sorry Lyrics

[Verse 1]
If my eyes no decieve me
And na true be the things my ears dey hear
Politicians and soldiers make meeting
Our country dem won repair
Dem dey make like say
Dem no know
Say na dem a spoil our country so
As dem dey dabaru am dey go
Na so my people dey follow o

[Hook]
I sorry sorry o, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry o
I sorry sorry o, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, I sorry for Africa
Sorry sorry o
As we never get the sense
Sorry sorry o
I sorry for Africa

[Verse 2]
Look my friends
Dem no like to hear word o
Na to dey follow follow, follow dem enemies
Like zombie, dem dey go dey march dey go
They fight for the people
Wey spoil Nigeria so
These politicians and soldiers
Dem be one and the same
No one different the other
My people no won know
But with these kind of leaders
Africa no get hope
Africans will suffer
Till the suffer reach our bone

[Hook]
I sorry sorry o, I sorry for Nigeria
I sorry sorry o, e gba mi o
Sorry sorry o
I sorry sorry o, I sorry for Nigeria
Sorry sorry o, I sorry for Africa
Like we never get the sense
I sorry sorry o, e gba mi O

[Outro]
Till till till till
Till till till till till till
Till till till till till till
Till the suffering reach our.....
Till the suffering reach our......
Till the suffering reach
Till the suffering reach our.....
Till the suffering reach
Till the suffering reach our.....
Till the suffering reach
Till the suffering reach our bone
Bone bone bone....
Our bone
Our bone

Sorry Sorry Q&A

Who wrote Sorry Sorry's ?

Sorry Sorry was written by Femi Kuti.

When did Femi Kuti release Sorry Sorry?

Femi Kuti released Sorry Sorry on Sun Nov 15 1998.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com