Soro Soke by Small Doctor
Soro Soke by Small Doctor

Soro Soke

Small Doctor

Download "Soro Soke"

Soro Soke by Small Doctor

Release Date
Mon Oct 19 2020
Performed by
Small Doctor
Produced by
2Tboyz
Writed by
Small Doctor

Soro Soke Lyrics

Soro soke werey!
O le soro abi
2teeuponthebeat
Soro soke

Soro soke werey (Soro soke)
No dey disguise (Soro soke)
Eni to disvirgin (Soro soke)
Ko lo n se wedding (Soro soke)
Soro soke baby (Soro soke)
Je ka ma larawa (Soro soke)
Who dey who dey (Soro soke)
Kini mi o ti lute (Soro soke)
Fine girl who beat you (soro soke)
Shey na Lil Frosh (soro soke)
Oya no vex (Soro soke)
E no go do am again (soro soke)
Na me be small doctor (Soro soke)
Omo Iya Teacher (Soro soke)

Port Harcourt people (Soro soke)
Dem no like see finish (Soro soke)
If you wan ban them (Soro soke)
Na dem go ban you (Soro soke)
My Lagos people (Soro soke)
Won so Alausa di Royal (Soro soke)
Won so Toll gate di Quilox (Soro soke)
Awon ara'badan (Soro soke)
A j'amala won (Soro soke)
Awon t'ikire (Soro soke)
A je dodo won (Soro soke)

Aunty if you like me (Soro soke)
Make you tell me (Soro soke)
Cause if I like you (Soro soke)
Me I go tell you (Soro soke)
This kind movement (Soro soke)
We no get leader oh (Soro soke)
Wahala be like bicycle (Soro soke)
Who go ride am? (Soro soke)
Pam Pam Pam (Soro soke)
Eti gbewon gbeyin sabo (Soro soke)
Awon kan ke (Soro soke)
Eyin pawon eyi wan jo (Soro soke)
Sole se tie be (Soro soke)
Soro soke werey (Soro soke)
Soro now (Soro soke)
Ani ko Soro now (Soro soke)
After buns get money (Soro soke)
A gbo ma biwon (Soro soke)
One shirt 1 million (Soro soke)
One Bata 1 million (Soro soke)
A tun fun e ni motor (Soro soke)
Sole se tie be? (Soro soke)
Okoko je gbokan si (Soro soke)
School ni makaranta (Soro soke)
Miwa dey sell kayanmatan (Soro soke)
We no dey back down (Soro soke)
We strong karaka (Soro soke)
If I perish I perish (Soro soke)
All die na die (Soro soke)
Na only one die we get (Soro soke)
Anyhow the die happen (Soro soke)
Na so the die go be (Soro soke)
Soro soke werey!
No dey murmur
Hain

Soro Soke Q&A

Who wrote Soro Soke's ?

Soro Soke was written by Small Doctor.

Who produced Soro Soke's ?

Soro Soke was produced by 2Tboyz.

When did Small Doctor release Soro Soke?

Small Doctor released Soro Soke on Mon Oct 19 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com