Skreen Time by Worlasi
Skreen Time by Worlasi

Skreen Time

Worlasi

Download "Skreen Time"

Skreen Time by Worlasi

Release Date
Wed Mar 25 2020
Performed by
Worlasi
Produced by
Qube & Worlasi
Writed by
Worlasi Langani
About

Skreentime examines our relationship with our mobile devices versus our interaction with our environment and the beautiful things within. On Skreentime, Worlasi asks listeners to take their mental health seriously, and not be controlled by the pressures of social media.

Skreen Time Lyrics

Bamba kaskey kpum samana
Kaskey kpum samana

Every day you burry your face
What sef you dey chase
Cellular time

You again, adey on your case
You dawg all your kiddies for cellular time
You making a scar wey nogo erase
Gbele the scar wey nogo erase
I got real love wey dey for your yard
But you want fake love Korshie, norji

Gimme my charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father

Mm m3b3 nam ny3 charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father

Ta fifia

We dey scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

We dey scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type

Mommy dey call
Poppy dey call
You cut the call
Wey you dey scroll
Ejust be love
Wey den dey show
But you fool too much sef to see the love

Follow the crowd
Follow it kpoo
You dey type type dey like like
Waiting for like

You get the like still waiting for love
How much more you need
Before you go know say
You dodge the love

You go pop till your eye kaka
This screen nobi your friend
Be your padi
Your mommy
My lover nobi your father
But still ahh

You go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

We go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

What edey bore sef be say
I wish you happy birthday for here
You say what of IG
Ago sound you for there
If ebi you wey dey buy me my data for IG

Now we get two lives
Real life then screen life
Which one be your real
Screen life or real life
Choose one Korshie

Gimme my charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father

Mm m3b3 nam ny3 charger
Ago pop till my eye kaka
This screen
Ebi my friend
Be my padi
My mommy
My lover wey be my father

Ta fifia

[Chorus]
We go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

We go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

We go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

We go scroll, zoom am, type everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Fake love we dey TAP everyday
Scroll, zoom am, type everyday

Skreen Time Q&A

Who wrote Skreen Time's ?

Skreen Time was written by Worlasi Langani.

Who produced Skreen Time's ?

Skreen Time was produced by Qube & Worlasi.

When did Worlasi release Skreen Time?

Worlasi released Skreen Time on Wed Mar 25 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com