Sisi Maria by Maleek Berry
Sisi Maria by Maleek Berry

Sisi Maria

Maleek Berry * Track #4 On First Daze of Winter: EP

Download "Sisi Maria"

Sisi Maria by Maleek Berry

Release Date
Wed Jan 10 2018
Performed by
Maleek Berry
Produced by
Maleek Berry
Writed by
Maleek Berry

Sisi Maria Lyrics

[Intro]
Uhh
Bounce (Bounce)
Bounce eh, baby oh bounce
Bounce (Bounce)
Bounce oh, baby oh bounce
Berry pon this eh
Berry pon this eh…

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Verse 1]
Only you, only you baby
Afurum gi n’anya (Eh eh)
No be joke if I tell you your loving na fire (Yea o na na)
Give me chance, anyday I go love you tire (eh eh)
You too too sabi, your mama too too try

[Bridge]
Eyea eh eh
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Verse 2]
We go hammer, I go buy you plenty Diamond
Oluwa provide oh, I go dash you mansion (Mansion)
I pray for the day wey we go pull up in a Phantom
My number one, omo you my number one
If you no dey I no go function

[Bridge]
Na so, na so
E be you wey I wan marry
Na so, na so
Na my pikin wey you go carry
Na so, na so
Omalicha let me love you, love you, love you
Forever love you, love you, love you my baby

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

[Chorus]
Sisi Maria, she carry front from Bayelsa (Oh)
Sisi Ngozi, she carry back from Anambra
Imara nma eh, Imara nma oh
I for make you my lady
Imara nma eh, Imara nma oh
Yeah

Sisi Maria Q&A

Who wrote Sisi Maria's ?

Sisi Maria was written by Maleek Berry.

Who produced Sisi Maria's ?

Sisi Maria was produced by Maleek Berry.

When did Maleek Berry release Sisi Maria?

Maleek Berry released Sisi Maria on Wed Jan 10 2018.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com