Sempe by Magixx (Ft. Jeriq)
Sempe by Magixx (Ft. Jeriq)

Sempe

Magixx & Jeriq

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Sempe"

Sempe by Magixx (Ft. Jeriq)

Release Date
Fri Feb 28 2025
Performed by
MagixxJeriq
Produced by
Sparrq
Writed by
Magixx & Ayomikun Emmanuel Aro

Sempe Lyrics

Tell me what I've not seen before for my life
No be chise many man want to see me fall
My brother dem wan see me fall
As long as the outcome is income
I Dey for my grind
And I know all fingers them are not equal
My brother we are not equal se

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo

The way me live my life
I dey like to dey live with style oooo
Me I go laugh, I go dance
Magbomo till the day I die
Omo sey na nobody go tell me
How to live my life ooo hmmm
No be lie ooo, hmmm
Ooohh ohhhh ohhhh
Malo fori bebe
When we dan dey for the streets
Oti pepe
All of those wey wanna be me
Wan ti Sempe ooooo, hmmm hmmm
If them want to try me gan gan aso
Wheel barrow no be keke
Pass the kpo, or pass the booze make we meze
All of those wey wanna be me
Wan ti sempe ooo, ohhh ohhh
C Ronaldo

Them no fit try, and they cannot deny
Sey na Jah blessing cover me
And I know that is all I need
No come Dey whine
Tonight we getting high
Celebrate my wins properly
Cause tomorrow is not promised

Them no fit stop my run
Run run
Me I can stop
Stop stop
We no dey the same catty oo
Wo mo lorun to n Dabira
Holy Ghost fire burn burn burn
Kinihun loba eran ran ran
We no dey the same catty oo
Emi omo ologo to n dabira ooooo

Sempe Q&A

Who wrote Sempe's ?

Sempe was written by Magixx & Ayomikun Emmanuel Aro.

Who produced Sempe's ?

Sempe was produced by Sparrq.

When did Magixx release Sempe?

Magixx released Sempe on Fri Feb 28 2025.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com