See finish by John NetworQ
See finish by John NetworQ

See finish

John NetworQ

Download "See finish"

See finish by John NetworQ

Release Date
Wed Jun 27 2018
Performed by
John NetworQ
Produced by
TY_PAE
Writed by
John NetworQ

See finish Lyrics

See village people want to know my door step
Player haters want to know my concept and my progress
The ladies them want to know my fortress
I swear the best sex you can have is success (Success)
Another man dey try to blow my trumpet???
I say I love Trump I be Trump pet???
You want to know the dept of m6 Pocket???
Call me a bad guy because I love session???
Obsessed, obsessed
Because of me I see some people Obsessed
Upset, upset
Because of say i bone dem dey upset
Subset e oh
Subset
I'm going universal they are subset
Nonsense, nonsense
Ye ye dey smell nonsense!

Lock your door before you baff or them go see you finish
Na too much of Ekaro na I’m dey bring Ba Won Ni
Nakwana, na ge jia
Lock your door before you baff or them go see you finish
See you finish

See, there can only be one SARZ on the beat o
So wetin be this SARS on the street o???
The oppression I dey see, I dey weak o
So I've decide to Die on my feet o
Let's talk about next year February
The thins wey eye dey see far from ordinary
June 12, dem be look left
Now to make it right it’s celebratory???
So if corny man die and corny man bury am
That corny man go die another corny man bury am
Be like say we like to the suffer we like funeral
And to become a president you must have been a General
I say if corny man die and corny man bury am
That corny man go die another corny man bury am
Be like say we like to suffer head from the federal
And to become a president you must have been a General

Lock your door before you baff or them go see you finish
Na too much of Ekaro na I'm dey bring Ba Won Ni
Nakwana, na ge jia
Lock your door before you baff or them go see you finish
See you finish

John networq
Son of merlin

We die here

See finish Q&A

Who wrote See finish's ?

See finish was written by John NetworQ.

Who produced See finish's ?

See finish was produced by TY_PAE.

When did John NetworQ release See finish?

John NetworQ released See finish on Wed Jun 27 2018.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com