[Intro]
Rororo
Give me overdose o
Baby samankue
(Dr Amir)
Mr Songz
Five Star
E-Money
New lamba alert
Samankue
[Verse 1: Harrysong]
Nigerian breed, Asian breed
Everything I see dey make me ginger
She's beautiful, I no dey tire
Everybody want to enter
'Cause Cotonou boys want to kue, kue
Indian boys want to kue, kue
London boys want to kue, kue
When it comes to oroma
[Chorus: Harrysong]
Ro ro ro (my baby o)
Give me overdose o
Baby samankue
Sa, sa, sa, sa, sa
Say when it comes to oroma
Ro ro ro (baby o)
Give me overdosе o
Baby samankue
My baby o (samankue)
My ten ovеr ten o (kwe kwe)
[Bridge: Harrysong & Timaya]
Iodine, she gimme (kue kue)
Super D, she gimme (kue kue)
Nutri C, she gimme (kue kue)
Exclusively, she gimme (kue kue)
A bottom belle, ehn ehn, bottom belle (kue kue)
Ehn, a bottom belle, ehn ehn, bottom belle
[Verse 2: Timaya]
Say the girlie nice, kprokoto
She a make me dey whine am columbo
Fine girl, unu afugo
The way she whine make me never wanna let you go
My girlie say she like it in the shower
My baby girl her name is Tamara
Anytime I come sey the girls dem a holla
Me a bad boy so dem know that I badder
[Chorus: Harrysong]
Ro ro ro
Give me overdose o
Baby samankue
Sa, sa, sa, sa, sa
Say when it comes to oroma
Ro ro ro (baby o)
Give me overdose o
Baby samankue
My baby o (samankue)
My ten over ten o (kue kue)
[Bridge: Harrysong]
Iodine, she gimme (kue kue)
Super D, she gimme (kue kue)
Nutri C, she gimme (kue kue)
Exclusively, she gimme (kue kue, Dr Amir)
[Verse 3: Dr Amir]
She feeling the rhythm of my beat, she say baby come gimme some more (some more)
She feeling the rhythm of my beat, she say baby come gimme some more
She want me to roll roll roll
Give her overdose o baby samankwue, sa, sa, sa, sa, sa, sa
Ladies in my bureau ro po po pom (kue kue)
Whine it pon the beat from here to London (kue kue)
Work it pon me sing like Ri, Rihanna o (kue kue)
Call me Mr. Sugar, Mr. Sugar, Mr. Sugar, Mr. Sugar, Mr. Sugar
[Chorus: Harrysong]
When it comes to oroma
Ro ro ro (my baby o)
Give me overdose o
Baby samankue
Sa, sa, sa, sa, sa
Say when it comes to oroma
Ro ro ro (baby o)
Give me overdose o
Baby samankue
My baby o (samankue)
My ten over ten o (kue kue)
[Bridge: Harrysong & Timaya]
Iodine, she gimme (kue kue)
Super D, she gimme (kue kue)
Nutri C, she gimme (kue kue)
Exclusively, she gimme (kue kue)
[Outro]
The girlie say me sweet like a honey eh, honey eh, honey eh (kue kue)
Honey eh (kue kue)
Leggo
Kue kue
The girlie say me make her so happy eh, happy eh, happy eh (kue kue)
She a happy eh (kue kue)
Leggo, kue kue
Mixing Zeeno Foster