Sability (Remake) by Daniostar
Sability (Remake) by Daniostar

Sability (Remake)

Daniostar * Track #3 On Danio Beat No Jutsu

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Sability (Remake) Lyrics

[Intro]
Danio Beat No Jutsu

[Verse 1]
E n lę oh
Greet everybody for here oh
Padi jo shey shey pęlę oh
Mo ti so funwon tęlę oh
Belle oh
Deliver like I get belle oh
Dem say I dey go cele oh
Dem say I dey go cele oh

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Verse 2]
Oni reason
Oni reason why dem dey call me oloyin
Whilе you beefing, I'm still leading
Kill anything I no fit miss
You no go fit in my shoes
High fashion, Jimmy Choo
Wanna sip some jin and juicе
Tomorrow will be okay

[Pre-Chorus]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

[Chorus]
Sabi oh, oh-oh (Come on, come oh)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh
Sabi oh, oh-oh (Come on, come on)
Sabi oh, oh-oh-oh-oh-oh-oh (Oya na)

[Instrumental Break]

[Outro]
Espiritu Fortuna
I go make you jo dada
Shey you getty the power
Sweety passy amala ketu
Shinji Kagawa
Jesu kristi loba wa
Got them falling yakata
You know as e sabi girl dey do

Danio Beat No Jutsu

Sability (Remake) Q&A

Who wrote Sability (Remake)'s ?

Sability (Remake) was written by Ayra Starr.

Who produced Sability (Remake)'s ?

Sability (Remake) was produced by Daniostar.

When did Daniostar release Sability (Remake)?

Daniostar released Sability (Remake) on Tue Feb 14 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com