PRESS by WurlD
PRESS by WurlD

PRESS

WurlD * Track #12 On My WorlD with U

PRESS Lyrics

[Intro]
I ain't never make you wait, pronto, pronto
Me o no go let you go, pronto, pronto (Mad)

[Chorus]
She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don’t want no stress
Say many men dem dey try to press
Nah, only me wey dey make her press

Oh na-na-na
Baby no make me go all-la-la out
Press on your buttons all na-na-na-night
I won't prеss your feelings
I won't cross those lines, yeah
I know so many will tеll you lies
Lie on my past so that we can divide
It’s no lie for you, I go all-la-la out
For you, anything, I go all-la-la out, yeah

[Pre-Chorus]
And I don't wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I'm looking in your eyes
Love it when you smile and you're giving me that whine
Yeah-yeah-yeah, don't like
Wasting my time, pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel, yeah

[Chorus]
She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Nah, only me wey dey make her press

[Post-Chorus]
I ain't never make you wait, pronto, pronto
Giver her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me o no go let you go, pronto, pronto
I ain't never make you wait, pronto, pronto
Giver her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me o no go let you go, pronto, pronto

[Verse 2]
Oh na-na-na
Your touch is spiritual, human-divine
The way your dey make go all-la-la out
Chop all my money, go all-la-la out, yea
I need you every day by my side
If you trust me with your heart, I won’t let you cry
If you trust me with your body, I won’t let you drown
For you, anything, I go all-la-la out, yeah

[Pre-Chorus]
And I don't wanna waste your time
Catching my high with your vibe
Giving me the signs, I’m looking in your eyes
Love it when you smile and you're giving me that whine
Yeah-yeah-yeah, don't like
Wasting my time, pushing on the wrong tribe
Many evil things wey my eyes don see
Only thing I need is the way you make me feel, yeah

[Chorus]
She no dey press
She tell me, baby, she no want stress
She got her own so she no dey press
Say na my vibe wey dey make am wet
Me, I no dey press
Give me your loving, don't want no stress
Say many men dem dey try to press
Nah, only me wey dey make her press

[Post-Chorus]
I ain’t never make you wait, pronto, pronto
Giver her anything she want, pronto, pronto
Press her button, make she come, pronto, pronto
Me o no go let you go, pronto, pronto

[Outro]
I ain't never make you wait, pronto, pronto (She don't pressure me, she only let be)
Giver her anything she want, pronto, pronto (Where I wanna be, I never let go)
Press her button, make she come, pronto, pronto (Stick with me, I'll never let you go)
Me o no go let you go, pronto, pronto (I never let you go, pronto, pronto)

PRESS Q&A

Who wrote PRESS's ?

PRESS was written by Tempoe & WurlD.

Who produced PRESS's ?

PRESS was produced by WurlD & Tempoe.

When did WurlD release PRESS?

WurlD released PRESS on Fri Mar 11 2022.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com