Yeah
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where we dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and say
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
Back then hope
Was the beginning of Ako n' Uche
Wey make everyday now na holiday
Momma tell me say if you go all the way
Them go holla why ye
I no dey let emotions dey enter matter
Wetin go turn to wine you wan turn to water
Untouchable still on the matter, I say
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
Na play play
Na play play
Na play play
We take reach where We dey
But I remember those nights
I Had to go down on my knees and say
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
Holy Father Father come see man thru
Father come today
Many shortcuts to success wey we fit pass through
But we waka all the way
When the president e dey play (dey play)
Senator e go play (dey play)
Governor you go play (dey play)
Chief judge you go play (dey play)
We the mass we dey play (dey play)
You wey relax you dey play
Well what I can tell you is that
Na play play
Na play play
Na play play we take reach where we day
Play was written by Tekno.
Play was produced by KrizBeatz.
The whole message that I preached for the whole album, it’s at the ending that I still made it obvious. [It’s about] never losing the child in you, because that child in you has no fears. When we were kids, we had the wildest dreams, the wildest ideas, wildest fun. That zone is where I’m trying to g...