Palava

Scud

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "Palava"

Palava by Scud

Release Date
Fri Jul 28 2023
Performed by
Scud
Produced by
Kay piano
Writed by
Adewole Babatunde Kolawole

Palava Lyrics

Hey

Scuddy!

Emi lo kan!

Emi lo kan!

V1

Naso we enter the real life

For d life wey we Dey

Say na one life

In d end we go say

Wetin dey dis life gan?

People fit Dey call d bobo psycho

My brother when Tins be so tight

Wait uno

Call on most high

We gonna get by eh!

He’ll calm the rough tide!

Yeaaaaa!

Bridge:

I hear say my people wanna get down oh!

Uno before, d boy never shut down show

I follow mitchy waka for Alaba oh!

Uno say melody na my palava

Uno some people want make we fall down No!

I no say jah jehova Neva Let down

Me working 247 Sa asala oh!

Uno say all d paper me Dey gather

So if you Dey waait

For my downfall

You go die there

Cuz I be keeping on, I’d be going on

I’d be going on, I’d be going on

If you Dey waait

For my downfall

You go die there

Cuz I be going on, I’d be keeping on

I’d be going on, I’d be going on

Omologo o jisoro !

Hustler de Fe pawo!

Awon majority , Won fe jo

Scuddy don Dey set Parole

Style Man na nsogbu Oh!

Dis no one no be peekaboo

Mutha***s wanna Gimme Trobu!

Style yen o pe meji

Eh eh



If you get it you get it

If you don’t , I get it

Cuz you don’t get it till you get it

Brother I got it!

Yea I’m Married to the game

But owo ni Mo feri

I’m trynna get paper

The Hustler confetti

When things be so tight

We wait uno call the most high

He calm the rough tide

Omo we get by

Yeaaaaaa!

I hear say my people wanna get down oh!

Uno before, d boy never shut down show

I follow mitchy waka for Alaba oO

Uno say melody na my palava

Uno some people want make we fall down No!

I no say jah jehova Neva Let down

Me working 247 Sa asala oO

Uno say all d paper me Dey Gather

So if you Dey waait

For my downfall

You go die there

Cuz I be keeping on, I’d be going on

I’d be going on, I’d be going on

If you Dey waait

For my downfall

You go die there

Cuz I be going on, I’d be keeping on

I’d be going on, I’d be going on

Palava Q&A

Who wrote Palava's ?

Palava was written by Adewole Babatunde Kolawole.

Who produced Palava's ?

Palava was produced by Kay piano.

When did Scud release Palava?

Scud released Palava on Fri Jul 28 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com