Oni Reason by Tillaman (Ft. Davido)
Oni Reason by Tillaman (Ft. Davido)

Oni Reason

Tillaman & Davido * Track #7 On The Oni Reason EP

Download "Oni Reason"

Oni Reason by Tillaman (Ft. Davido)

Release Date
Thu Feb 18 2016
Performed by
TillamanDavido
Produced by
KDDO
Writed by
Davido & Tillaman

Oni Reason Lyrics

[Intro]
Ki-Ki-Kiddominant
Oh oh oh oh
Eh eh eh eh
The real Omo Oba again o
Oh oh oh
O.B.O

[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe

[Verse 1: Tillaman, Davido]
As we fall in we scatter the place
Oh yeah yeah
Na the gbedu make dem dey craze
Oh yeah yeah
Oya go down low make money waste
Oh yeah yeah
Biko madem omo soweto
Oh yeah yeah
Oh my baby let us connect
Oh yeah yeah
Baby come collect eh
Oh yeah yeah
And I wan undress your dressing eh
Oh yeah yeah
Make we make dem vex eh
Oh yeah yeah
I dey tell you eh
Wetin you go collect
You dey form yeh
Baby no go forget
On a holiday
Baby you go forget
All the problems wey
Wey dey hold you for head
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings

[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe

[Verse 2: Tillaman, Davido]
This your body
Omo e dey worry
This your body
Omo e dey worry
Somebody call police
This girl want to kill person
Baby girl roll it
Show me say you get blessing
Olekwa ku olekwa ku
Olekwa ku oya ko le rera
Olekwa ku olekwa ku
Olekwa ku ko le rera
She want ego
But she get ego
Baby e lo
I go pay you let's go
Toh bad o
Omo toh bad o
I swear I go chop you
Like you be salad o
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings
Gbo ti gbogbo ti
Asiko ni gbogbo tings

[Chorus]
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back meaningful
Oh oh oh oh
Yeba, meaningful eh eh eh eh
Ebelebe
Oni reason reason reason
Oni reason
Oni meaning meaning meaning
Oni meaning
Your back na miracle
Oh oh oh oh
Miracle eh eh eh eh
Ebelebe

Oni Reason Q&A

Who wrote Oni Reason's ?

Oni Reason was written by Davido & Tillaman.

Who produced Oni Reason's ?

Oni Reason was produced by KDDO.

When did Tillaman release Oni Reason?

Tillaman released Oni Reason on Thu Feb 18 2016.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com