ONE LEGE by CJ Obassey
ONE LEGE by CJ Obassey

ONE LEGE

Cj-obassey

The music player is only available for users with at least 1,000 points.

Download "ONE LEGE"

ONE LEGE by CJ Obassey

Release Date
Sun Apr 23 2023
Performed by
Cj-obassey
Produced by
Afro panda
Writed by
Obassey chijioke paul

ONE LEGE Lyrics

If the matter na phone
You be charger
My baby dey plug for light dey drain me
She no do like charger oo ai oh why why why oo
No be only me Dey you use the charger
If dey bring small pin you plug or big pin
E no even matter oo ai oh why why why oo
Girl I thought you were mine
Why you waste my time
Kele wey I wan go carry go altar make My wife
Baby girl you got me so blue
I no like this style
Wetin I do you emerem gini
Why you kill my vibe
She be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh
One lege one lege one lege baby
She be one lege oo ooo oooo
One lege baby
She be one lege oo ooo oooo
One lege baby
Baby you′re my desire
Girl you set me on fire
The fire don dey too much burn inside my heart
Na why our loving expire
I swear the body na fire CEO bedmatician empire
I'm lucky I′m not even dead
The matter don cast
E no need flier no flier
Girl I thought you were mine
Why you waste my time
Kele wey I wan go carry go altar make My wife
Baby girl you got me so blue
I no like this style
Wetin I do you emerem gini
Why you kill my vibe
She be one lege one lege one lege baby mmmhmmmh
One lege one lege one lege baby
She be one lege oo ooo oooo
One lege baby
She be one lege oo ooo oooo
One lege baby

ONE LEGE Q&A

Who wrote ONE LEGE's ?

ONE LEGE was written by Obassey chijioke paul.

Who produced ONE LEGE's ?

ONE LEGE was produced by Afro panda.

When did Cj-obassey release ONE LEGE?

Cj-obassey released ONE LEGE on Sun Apr 23 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com