One Day by Chike (Ft. Amaeya & Olamide)
One Day by Chike (Ft. Amaeya & Olamide)

One Day

Chike & Amaeya & Olamide

Download "One Day"

One Day by Chike (Ft. Amaeya & Olamide)

Release Date
Fri Jul 19 2024
Performed by
ChikeAmaeya & Olamide
Produced by
DeeYasso
Writed by
Chike & Olamide & Amaeya

One Day Lyrics

[Intro: Chike]
Cha-cha, d-dum-dum-dum, d-dum-dum-dum
Cha-chik-cha, d-dum-dum-dum, dum-dum-dum, cha-cha

[Verse 1: Chike]
My bell, don turn alarm
Somethings are not allowed
I don dey on alert
E no mean say, I dey rush
The thing I dey cook
Wey I put fire (Fire, fire burn them)
The thing wey I shoot, e go kill Goliath (Liath, liath falling)
The people wey talk, no go still say yes (Go still say yes)
So I do the action
Then I say less
'Cause I know can't afford to fall (And if e fall)

[Chorus: Chike]
One day, one day
One day, they go know (They go know)
One day, one day (They go know)
One day, e go show (Show)
One day, one day
One day, they go know
One day, one day
One day, e go show

[Verse 2: Olamide]
Yeah
Update gallant, life no balance
Condition make crayfish bend, like e wan kpalash
Owu dey harass
Poverty dey charass
Dem give yawa small room, e turn into palace
Na then, I know say e don kalas
My story must change, make I put in more hours
More grind, more finesse and prayers
I need more blessings from the higher powers (Wow)
Every day now we get congratulatory messages
Dem no see the trajectory
Even Venus wey no dey close to the Sun
My guy, e dey hot pass Mercury
If family and friends no dey feel you
No believe you
Akonuche dey see you
And if life don dey drill you
Na wetin no kill you
E go make you stronger
I see you
Uhn, my G

[Verse 3: Amaeya]
The air is clearer
I can see now
I no go bother, 'cause I’m free now (Free now)
Loving me, beyond the flaws
Making my way, right through it all
Time really healed my pain

[Chorus: Chike, Amaeya & Both]
One day (One day)
One day, they go know (One day, they go)
One day, one day (One day, one day)
One day, e go show (Show)
One day, one day
One day, one day
One day, one day
One day, one day

[Outro: Chike, Amaeya & Both]
Condition
No condition permanent
Condition
No condition permanent
Condition
No condition permanent (I'm looking at my brighter day)
Condition
No condition permanent

One Day Q&A

Who wrote One Day's ?

One Day was written by Chike & Olamide & Amaeya.

Who produced One Day's ?

One Day was produced by DeeYasso.

When did Chike release One Day?

Chike released One Day on Fri Jul 19 2024.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com