One Bottle by Power
One Bottle by Power

One Bottle

Power

Download "One Bottle"

One Bottle by Power

Release Date
Wed Oct 14 2020
Performed by
Power
Produced by
Darozi
Writed by
Mathias Godspower

One Bottle Lyrics

Gimme one bottle of alcohol alchohol
Me and my guys wan Shayo till the early morn, early morn
Abeg tell the Dj make he just Dey play my songs Play my songs
So gimme one bottle of alcohol alcohol

Ten shots, Drink up, big bros, make u no give up
You no say baba God no go fit to shame us
As you Dey work hard you sef go see chop

Big ups to my real one make we link up Fake n**as fvck off
And everyday I be chilling with my demons
You know say na the money wey make me stay up
Gimme one bottle of alcohol alchohol

Me and my guys wan Shayo till the early morn, еarly morn
Abeg tell the Dj makе he just Dey play my songs play my songs
So gimme one bottle of alcohol alcohol You know say First to come is first to serve

And if you don’t deserve, you cannot have, you gatto work so hard And work so hard if you want it na na na na

I told my niggas let’s go out let’s go out money no Dey for house Dey for house
You got to work it out and grind it out if you want it yeh so all my ni**s wey Dey work hard E go work out
Me I pray make u cash out make you no cast Never quite till it’s over.. Don’t remember last I was sober

So how you go tell me make I calm down I be soldier get star for my shoulder no b corporal

Never quite till it’s over...Can’t remember last I was sober sober ten shots, Drink up big bros, make u no give up
You no say baba God no go fit to shame us as you Dey work hard you sef go see chop
Big ups to my real one make we link up fake n**s fvck off
And everyday I be chilling with my demons you know say na the money wey make me stay up

One Bottle Q&A

Who wrote One Bottle's ?

One Bottle was written by Mathias Godspower.

Who produced One Bottle's ?

One Bottle was produced by Darozi.

When did Power release One Bottle?

Power released One Bottle on Wed Oct 14 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com