“Ojah” is the first release from the #emPawa30, a new cohort of 30 artists selected to participate in superstar Mr Eazi’s emPawa Africa talent incubator program.
Ojah ojah ojah ojah...
I don go I don come
And I go yarn you Wetin sup
Moruf come from London
Dem say e com dey start to from
Oh Dem say buy bigi jeep oh
Say make dem call am bigi man oh
Na so E carry fine opeke to lu jibiti oh
Lo Je gbese
Ojah ojah ojah ojah
Morufu je gbese
Ojah ojah ojah ojah...
Aaah, make Una shine Una eye oh
Things dey happen
Person wey want chop life no suppose dey sleep/
I dey tell you
Mo wa ni ore kan
E dey for depression
E make the connection
E click confirmation
Lowo ba wole oh
E rent big mansion
E start to dey pompous
E say nothing dey happen
O sare oh
Ojah was written by Killertunes & C Natty.
Ojah was produced by Killertunes.