Would u be my Odoo odoo
I want to be your bobo
Would u be my Odoo
Chorus
Me I dey find dat love wey I never see before
That kind love wey dey shack like alcohol
I dey find that love that is sent from up above
This kind love kind love
Would u be my odoyewu? X4
Verse
Me wanna ring u pon the Cellular
Cuz u dey bust mi medulla
Me want see u on a regular
Imma take u to the nebula
My shawty too fine my shawty too clean o
She the baddest I have seen o
My shawty too fresh I can never let go
She Been with me from the get go
Would u be my odo
I got be your bobo
Imma take u on tour
Imma greet u bonjour
I go chase your matter Odo on a steady
U for Gimme that sweet love wey dey sweet like Jedi
I know I been playing but trust me girl I'm ready
& Imma buy u the Gucci & the fendi . Let's go
Chorus
Me I dey find dat love wey I never see before
That kind love wey dey shack like alcohol
I dey find that love that is sent from up above
This kind love kind love
Would u be my odoyewu? X4
Odoo (feat O’giver) was written by Amen-omoregie O.
Odoo (feat O’giver) was produced by DJ ROMZY.
Reggie (Sabi Boy) released Odoo (feat O’giver) on Sat Nov 03 2018.