Odogwu

Deek

Download "Odogwu"

Odogwu by Deek

Release Date
Wed Aug 26 2020
Performed by
Deek
Produced by
NakedBeatz
Writed by
Deek

Odogwu Annotated

D double e Kay

I don’t know,them see me for street them ask me my guy when you wan blow

Everybody na king for im lane for im own zone,you scatter my show I match on your toe na the combo

Deek Odogwu

Hey Odogwu (3x)

Ahan Odogwu

Me Odogwu

You Odogwu

My guys Odogwu

(Verse 1)

Never settle for less

Oppression I get the things wey I see dey make me dey vex

O God I’m only getting blessed

Cause I’m only rolling with best

Fine boy no money na mess

My brother na you be the nеxt

My G na we be the bеst

Na why you dey vex

Now we chopping money like Eba with the sauce

All of our blessings na God be the source

Now dem dey hate when we pull up in porch

Who God protect nobody go fit touch

Now we chopping money like Eba with the sauce

All of our blessings na God be the source

Now dem dey hate when we pull up in porch

Who God protect nobody fit touch

(Hook)

Odogwu

Hey Odogwu (3x)

Ahan Odogwu

Me Odogwu

You Odogwu

My guys Odogwu

(Bridge)

You be Odogwu if you get sense

You be Odogwu if you get benze

If you get range you be Odogwu

If you’re down and still grinding you be Odogwu

As long as you making the paper mehn you be Odogwu

Odogwu were ego,Odogwu were mmadu Odogwu Odogwu Odogwu abum odogwu ibu odogwu

Onyeobula bu Odogwu na lane e

Iwotago

(Verse 2)

Everytime wey I see dou mehn I see whores

I never loose up mehn I loose cloth

I just buy them and I loose them and I get another one and loose them

I’m a boss you a boss

Papa and mama na boss

Now we get bigi belle like Ross

Chopping money like Eba with the sauce

chopping money like Eba with the sauce

All of our blessings na God be the source

Now dem dey hate when we pull up in porch

Who God protect nobody go fit touch

Now we chopping money like Eba with the sauce

All of our blessings na God be the source

Now dem dey hate when we pull up in porch

Who God protect nobody fit touch

(Chorus)

I don’t know,them see me for street them ask me my guy when you wan blow

Everybody na king for im lane for im own zone,you scatter my show I match on your toe na the combo

Deek Odogwu

Hey Odogwu (3x)

Ahan Odogwu

Me Odogwu

You Odogwu

My guys Odogwu

Odogwu Q&A

Who wrote Odogwu's ?

Odogwu was written by Deek.

Who produced Odogwu's ?

Odogwu was produced by NakedBeatz.

When did Deek release Odogwu?

Deek released Odogwu on Wed Aug 26 2020.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com