Produced by Tee Y Mix, “Not Your Daddy” was originally recorded for Chike’s sophomore album, The Brother’s Keeper, but it did not make the final cut.
The song is a feisty Afropop bop where Chike makes it clear that his is not taking on fatherly duties.
[Verse 1]
Calling me by 3am
Telling me, you got no friends
Now, I gats pretend
Like say, I dey feel the things
You dey feel
Wetin give you confidence?
Shebi, you don jump my fence
Now, I gats pretend
Like say, I dey feel the things
You dey feel
[Pre-Chorus]
Now, e don end in tears
You don do reverse
Now, you tell me say
Na me the best
You wan press reset
[Chorus]
No, oh
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me
I am not your mummy (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no-no
Why are you calling me
[Chorus]
Anything you wan do
Na the thing you dey do
Try make I confront you
Turn my back you dey move
I just dey looking you
I cannot believe you
You are shaking from the shaking
Wey they don show you
[Pre-Chorus]
Now, e don end in tears
You don reverse
Now, you tell me say
Na me the best
You wan press reset
[Chorus]
No, oh
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your daddy no (No-no-no-no)
No-no-no
I am not your mummy no (No-no-no-no)
No-no-no
Why are you calling me
[Outro]
No-no-no-no
No-no-no
No-no-no-no
No-no-no
Not Your Daddy was written by Chike.
Not Your Daddy was produced by Tee Y Mix.
Chike released Not Your Daddy on Fri Jul 19 2024.