No Vex by Beekay
No Vex by Beekay

No Vex

Beekay

Download "No Vex"

No Vex by Beekay

Release Date
Fri Sep 29 2023
Performed by
Beekay
Produced by
DeeYasso
Writed by
Beekay & DeeYasso
About

Beekay (real name – Bassey Kenneth) is back with a new single, titled ‘No Vex’. The pidgin-English worded lyrics briefly describes “joy, sadness and bliss” of falling in love.

No Vex Lyrics

[DeeYasso]

[Intro]
Upon the shege wey i see for this love, I don fall again
Upon the fire wey dem pour for my head, I don born again
My guy tell me, o ja mi lara je
O ja mi lara je gan
(je-je-je-je-je-je-je)
Omo duro na, me I no fit help myself

[Bridge]
No Vex for me, I don fall in love again
No Vex for me, I don fall in love again

I been dey tell my friend say I no go do again
But as i see you, say your matter be the case
Erinma you are hard like a Spanish guitar
Why so hard to give love as a contract
I don fall again and your beauty is auto-play
So finе, I no lie, I don loose my mind
See my eyеs

[Chorus]
My guy tell me, o ja mi lara je
O ja mi lara je gan
(je-je-je-je-je-je-je)
Omo duro na, me I no fit help myself

No Vex for me, I don fall in love again
No Vex for me, I don fall in love again

No Vex for me, I don fall in love again
No Vex for me, I don fall in love again

No Vex Q&A

Who wrote No Vex's ?

No Vex was written by Beekay & DeeYasso.

Who produced No Vex's ?

No Vex was produced by DeeYasso.

When did Beekay release No Vex?

Beekay released No Vex on Fri Sep 29 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com