You fit to make me mad Nne...She say I be her kind of man igwe ...We go make a lot of cash NneWe go win a lot of battle nne..We go post about the cash NnePost about the cash NnePost about the life Nne Buy ya mama house Nne
(Verse 1)
It’s a very long time since I’m getting it Now heart flat but man I’m filling itStarted from the bottom,you can look up on my beginning Ino go fit to bone And cry look at the ceiling You know how long it took me to get up been in the building And make a couple girls wish thier namе in my lyrics You no fit understand cause guy you just dey chilling adеpoju Dey vibe my guy that is the reason ..(Let’s go)Fine girl (fine girl) wassup(wassup)common put that botty on top (on top)Ino fit untouch (untouch)..my God(my God) ..my head(my head) well na norms (Let’s go)Give you trip trip like Montana Boys ji e ego boys ana gbo okada If dem tell you die die say na thier father(isi gi there)Chop life with you just wait make I hammmer I go pay you dollars ..
(Chorus)Fine girlie o wassup (wassup)Lemme drop all my money on you(yeah)Angela o wassup(wassup)Lemme drop all my money on youAmaka flex common (common)Tell me Wetin me I cannot do Shukura girlie o common (let’s go)Somebody wanna ride on you
(Hook)You fit to make me mad Nne..HeyShe say I be her kind of man igwe ...hey we go make a lot of cash nne heyWe go win a lot of battle nne..heyWe go post about the cash nne ..heyPost about the cash nne ..heyPost about life nne ..hey Buy ya mama house nne .. hey
(Verse 2)
Yeah it’s Verse 2 Oh alleluia (that’s waddup)No be every guy fit to get the mulla Call mike tyson..adenuga (yes sir)no be everybody go fit make the muller (let’s go)Fly around with you to the overs (yes boss)I go drive you be your uber(be your Uber)Give you love (give you love)give you suya (give you suya)We go win we no go be losers I feel like you the best that ever come to meMamacita you the best for me Ino say if I broke you no go follow meMamacita you the best for me So make you No Dey play with my attention (attention)My love na standing ovation(ovation)So make gather package everything so e no go be like Hollywood movie or na setup o (Chorus)Fine girlie o wassup (wassup)Lemme drop all my money on you(on you)Angela o wassup(wassup)Lemme drop all my money on you(let’s go)Amaka flex common (common)Tell me Wetin me I cannot do Shukura girlie o common Somebody wanna ride on you
(Hook)You fit to make me mad nne..heyShe say I be her kind of man igwe ...hey we go make a lot of cash nne..heyWe go win a lot of battle nne..heyWe go post about the cash ..heyPost about the cash nne ..heyPost about the life nne..hey Buy ya mama house nne.. hey
You fit to make me mad Nne...She say I be her kind of man igwe ...We go make a lot of cash ..We go win a lot of battle nne..We go post about the cash nnePost about the cash nne ..Post about the life nneBuy ya mama house nne