Ngozi (Mixed) Lyrics

[Intro]
Cray way

[Verse 1]
You gimme light bi ti solar
Can feel your love taking over
On a good day I be loner
See what you make me discover, ah
Girl, you don change my persona, ahn
The revelation is in order
All the pressure I been under
Why I call you Ngozi
God don bless me, Ngozi
No deserve this kind loving
The loving wey you show me
Private lounging in Paris
With expensive room service
No one make me do like this
Girl, I gat you, no worries, no worries, ah

[Chorus]
E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala, oh
No killi mе Kitana, oh
Jeka lo biza wa, oh
Hypertension idi nla-nla
Rеferee no disallow
No killi me Kitana, oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala, oh
No killi me Kitana, oh
Jeka lo biza wa, oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana, oh

[Verse 2]
I know you're waiting, I'll run hastily to you
In my Panamera, hola, hola, ho
I'm levitating, I feel ecstasy when you
Whisper, "Nakupenda"
Wetin you put for this your jollof? (Wetin?)
You've gat my heart and my soul on lock
And I wanna go crazy with you
Through the night 'til the sun come up
Let's do it all, do it all for love
'Cause moti fun e ni kokoro
I never wanna lose this
To you I belong, this must be love

[Chorus]
E dey do me, wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala, oh
No killi me Kitana, oh
Jeka lo biza wa, oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana, oh
E dey do me, wa-wa-wa, oh
Scatter my internal
Craving your nsala, oh
No killi me Kitana, oh
Jeka lo biza wa, oh
Hypertension idi nla-nla
Referee no disallow
No killi me Kitana

Ngozi (Mixed) Q&A

When did Ayra Starr & Crayon release Ngozi (Mixed)?

Ayra Starr & Crayon released Ngozi (Mixed) on Fri Dec 01 2023.

Your Gateway to High-Quality MP3, FLAC and Lyrics
DownloadMP3FLAC.com